this is nothing but real analogy of life and success on this part of the world 🌎 called Africa precisely Nigeria.
2026-09-21 15:04:51
2
Official Dj Az KOGBAGIDI :
Why you no do am?
2026-09-21 18:46:11
1
The BigTee 🌎🥷 :
More wisdom o gee
2026-09-21 16:02:32
0
Isabella 💝 :
true talk
2026-09-21 13:02:46
0
ÃYØ🫶ƁÅMÎ 💥..........💥 :
your saying true bamii😍
2026-09-21 11:33:01
0
HEITINGAR :
Dem no dey tell person…. Who no go no go know
2026-09-21 11:49:12
2
Mrs Opemipo :
Oro unla re 🥰olorun abiamo abami si gbogbo awon odo wa ni ye 🙏ki iye won si ki won le gbe gbe aiye irorun ki ojo won le dale ninu alafia ati ifokan bale Amin 🙏
2026-09-21 15:05:47
2
Aderona Adebowale :
Hmmm... na boola a ooo
2026-09-21 15:00:43
1
SUGAR BOY :
That your guy Dey always go renew whenever he says he wan travel… na Wetin most bobo Dey do be that
2026-09-21 17:02:42
3
KinggBobby♋️🤴 :
ritual no be bad thing
2026-09-21 20:36:28
1
temistones :
na life be this ...na wetin all my friends do that 2020 be this ..all of them gbera like mad
2026-09-21 18:05:16
1
ADIGUN :
You play enjoying music you don talk
2026-09-21 19:21:57
0
Corinna :
Isale oshi nkor..?
2026-09-21 22:33:03
0
To see more videos from user @remilekun2897, please go to the Tikwm
homepage.