She don help you stuck the fridge with food stuffs 😅
2026-09-22 08:26:11
1678
Dave :
Sleeping in a crime scene is against the law na
2026-09-22 11:04:32
761
Esther-ish :
Abeg help me check if my charger dey inside the fridge
2026-09-22 19:10:53
0
Gloé🍁 :
She fell asleep at the crime scene ke? Which kind criminal be this one??? 😂😂😂
2026-09-22 14:54:20
696
Shirley’s kitchen & catering :
Leave her store na wetin she Dey sell
2026-09-22 07:57:15
639
𝓕𝓪𝓾𝔃𝓪♋️ :
Lonely at the top 😅
2026-09-22 08:32:14
357
The AMADINS :
once they are quiet. run and check on them, they are doing the worse at that moment
2026-09-22 07:27:11
519
elvisthecarguy7 :
she's tired from work pls let her rest
2026-09-22 07:18:34
915
mitzi.ose :
Very hard working girl
2026-09-22 07:48:38
161
ayahoctober4th :
Person no fit help you again?
2026-09-22 08:24:03
2
Gl😘w_ree :
Abeg no Dey shout for bundle of joy oooo🤣🤣🤣🤣🤣 go my baby
2026-09-22 10:37:33
1
Jentle peace :
God abeg o wetin be this 😳😳😳
2026-09-22 10:09:58
1
MINI GOD❣️ :
:abi you are busy pressing phone when is doing all
2026-09-22 10:07:15
1
Julie🌸✝️ :
Nah how I drag hot Egusi soup pour fr my body dem talk say I nearly kpai!!😂😂😭
2026-09-22 18:36:32
1
ORACLE🌴🎱 :
Make I rest small I go continue when I wake 😂
2026-09-22 11:59:03
309
Roselyn Duruji Maduj :
Reduce your voice naaa…to restock fridge no easy o🤣🤣
2026-09-22 11:26:11
530
purpcam_visuals :
She don turn am to ac 😂
2026-09-22 07:42:06
59
JASPER NWA MBAISE :
That's my electrician, I remember her from the 80s
2026-09-22 05:48:00
37
Psyclone :
First Bluetooth speaker in the world to ever enter fridge
2026-09-22 13:46:23
143
WoroStones 🦅 :
U get luck say no be she enter inside the fridge sleep 😂😂😂
2026-09-22 07:35:24
108
Debby Dee❤️❤️❤️ :
My husband hosted his friends one day na so my pikin carry my bra comot for palor🥹and I Dey kitchen kaiiii😩na so I come Dey hear madam come carry ur pikin o
2026-09-22 15:41:46
136
To see more videos from user @jameobinson, please go to the Tikwm
homepage.