Old Taker must take again [tears of sapa] [tears of sapa]
2026-09-23 07:03:17
241
Willy_Aku :
Dem don mock this guy for back before dem gather here👌
2026-09-23 10:14:14
76
ꋊ ꒐ ꉔ ꏂ 💀 :
don't mock a brother to entertain the table
2026-09-23 08:03:21
103
꧁𓊈𒆜 DØN RÜ 𒆜𓊉꧂ :
Omo why this guys still day stock on old glory.
2026-09-23 06:47:16
105
Ebuka :
my bro I'm a "digital creation" too
no mind them 🤣🤣
2026-09-23 05:45:59
2
...BHIG...VIC✨️❤️✈️ :
camom 50 pro cost oo 😁😂
2026-09-22 20:18:26
60
𝗖𝗵𝗶_𝗺_𝗯𝘂𝘇𝗼 ⭐ :
old glory
2026-09-23 09:50:37
2
Rich Chiddy$$ :
I hate this settings die. Una de laff e downfall😏
2026-09-23 09:12:30
11
Abdul :
Weting you get now ?
2026-09-23 07:47:33
23
𝕊𝕠𝕝𝕠𝕞𝕠𝕟🦥 :
Una don frustrate am
2026-09-23 05:39:51
41
Mus_king32 :
Who no understand life na e Dey mock e fellow man wey life happen to ….Mmmm who e happen to no expect say e go happen to am o
2026-09-23 10:02:26
3
$MR LAWAL 🌐 :
nah true ooo
2026-09-22 05:13:11
33
𝕌𝕟𝕖𝕜𝕨𝕦𝕠𝕛𝕠 ✨️😈👿 :
and he dey feel like present then ooo
2026-09-22 07:16:24
20
Successful bro :
it could be anybody 💔🥹
2026-09-23 04:50:30
23
BEN LUXURY🛍️🔥 :
Who day provock Got paid na
2026-09-22 22:30:14
79
Felixranking :
Na man dey do man i really his pains 😭
2026-09-23 11:07:08
1
RASH 🙌🏿 :
Na work really make me sell am 😂😂
2026-09-22 23:01:30
10
dudu0000 :
Una de laugh am at least him go places he enjoy bad belle people bro you no need settings 💔
2026-09-23 06:30:51
8
Kushimo_Mafia❤️🖤 :
Na una Dey pressure una self I no no when iPhone even turn luxury 🤦🤦 na una just Dey pressure una self
2026-09-23 07:44:26
16
Blackie verified ogbe ✌️💶💰 :
Omoh if na me I go just waka comot all this settings no clear
2026-09-23 06:44:01
11
Highest_99 :
Funny enough that guy fit de talk true o….” In all you do no allow yourself de that kind situation” people no really send givers o 😂 na giver de lack naw o 😂 receiver de laf m 😂
2026-09-22 21:38:00
25
Godisgreater🙏 :
Who ft tell this guy say I get am before no be property 😂😂
2026-09-23 07:25:57
5
BIG LOVA 🦅 :
Which kind conversation be this
2026-09-23 03:33:37
8
ℕ𝕠𝕟𝕔𝕙𝕒𝕝𝕒𝕟𝕥𝕄𝔽🎧♈️🤷 :
Na Zelle cause am😂
2026-09-22 18:25:42
5
SUNNY P🥷💥🦅 :
why una de do lyk this 😞💔
2026-09-21 17:05:49
5
To see more videos from user @bigjuice072, please go to the Tikwm
homepage.