But in the club if you see someone you don’t know before, as he collected mints you’ve to get your transfer before you leave the person
2026-09-22 17:19:29
1
OGA_DANTY :
Who dem spray the money make e return am case close.
2026-09-21 20:22:14
1090
Boi_Kezman :
If you never enter club you won’t understand the pressure inside there 😂😂😂
2026-09-22 04:18:43
330
ËVIL💀 ALËX🏖 :
I no Dey ever pass front of club if money no Dey my account even if e Dey I no Dey enter again, if wicked hype man hold you down eehhh it is finished
2026-09-22 05:05:28
1
BIGSAM12 :
e won oppress me
2026-09-22 08:44:47
12
Evil Pluto :
Who go come online come they pressure us [Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-22 18:34:31
0
Debbyᥫ᭡🍒 :
Make them sell he kidney 😂
2026-09-21 22:27:32
355
JET BLOG :
Rule number 1: Nor leave ur hux if u dey on low funds👂
2026-09-21 21:57:37
295
MS Sonia ~🐆 :
The girls he sprayed the money after seeing this video
2026-09-21 19:56:55
160
mhizhappy2460 :
Abi na only me no hear wetin you Dey talk?
2026-09-22 08:23:40
16
Gift_Leo🦁♌️ :
If he spray that kind money and he no get 1k for account where he see 2.6 million from
2026-09-21 19:44:47
143
VEE KY😈 :
Your heaven baby 😂😂😂
2026-09-21 16:50:06
151
Victory :
make them arrest hype man join , which one Leviticus 7:12
2026-09-21 20:07:42
118
I Z :
I must destroy afrobeat
2026-09-22 12:22:43
5
Lekkymill :
I hope is not my phone speaker because I no hear anything again oo
2026-09-22 09:20:09
14
Olayinka Ka$h :
That Bella sound ehnnn Nah gbese 😅 😂
2026-09-21 22:35:41
17
M A R V E L🪖 :
People dey do oo
2026-09-22 07:22:46
5
CEO KST Nightclub 🥂🥂 :
Me as the celebrant after I hear waitin happen 😂
2026-09-22 12:22:00
6
paule_chainz :
People wey him spray make them bring the money back.. how him take spray 2. For 100 naira those money exchanger Dey exegerate.. make them arrest everybody for the club both hype man
2026-09-21 19:55:25
31
Lady P Accessories❤️🛍️ :
So all these money exchange never still learn?omoor💔
2026-09-21 17:24:11
43
BIG EZEGE🇳🇬🇮🇳 :
And we dey jealous am yesterday oo😂😂
2026-09-21 19:09:59
16
With God 🙏🙏 :
no sound
2026-09-21 14:29:26
18
Champ💐💟 :
Them even give am chair take sit down 😂😂
2026-09-21 19:50:23
5
9ice cOT💈 :
Hypeman after the party
2026-09-21 22:43:20
6
To see more videos from user @exboy218, please go to the Tikwm
homepage.