Some girl been doing too much…. Constantly putting some guys under pressure 🥹💔
2026-09-21 14:12:42
14
DU.GUD OMO :
I i own a food stuff shop...i day make my moni small small....if i ask a girl out i tell dem am in my family house dem go be like y......my question na u one rent house for me...if am married and still leaving they u can be asking me y.....my question to dem is u naver see who day family house build he own house or relocate to another country.....many days stay family house too...some na bad carater day cus am....wen some go see pix wen i don first travel out....u com day hear why did u com back..
2026-09-22 13:51:52
1
CattyDC :
Wetin this girls do u😂
2026-09-24 07:51:20
0
V I C T O R :
No girl fit pressure me o😅😅
2026-09-21 16:57:45
6
Abasifreke Emmanson :
Na standard of good living 😂
Thank you for sharing this.
Core idea is to correct and not condemn them.
2026-09-21 15:52:48
3
ROYAL 🤞 :
this girl this girl 😂😂😂
2026-09-22 13:05:34
0
Williem idash Nyra (WIN) :
If you love anyone .. let it be unconditional one .. but if he don dey one sided. AbEg nigga piante( run 🏃♂️).
2026-09-21 22:27:29
3
Racheal :
Abeg live me jor….🙄
2026-09-21 15:49:09
0
mkrice7 :
Ask dem oo 😂😂😂🤌
2026-09-21 14:09:39
1
Evidence Scott😍 :
Ask them ooh 😂😂😂
2026-09-21 16:36:13
3
억만장자™ :
omo I too love this girl
2026-09-22 09:50:25
0
Son Of Mercy❤️🦅 :
You Dey mind them 😂
2026-09-22 15:50:39
0
Thę_rėãł•Mÿç :
So if I get money make I com settle with one poor girl?😂😂😭
2026-09-21 20:38:50
1
OLAPEJU💼🥶 :
Make sales girl dey tell boy wey get totota Camry say him car Na old model omo poor girl to do ooo
2026-09-21 16:28:55
1
ENGINEER👷SOLOMON👷 :
😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-21 15:41:03
1
youronlinegirlfriend :
💯
2026-09-21 14:04:24
0
To see more videos from user @precioustheonlinegirl, please go to the Tikwm
homepage.