cause omo even if you sacrifice every piece of your flesh, you still be considered greedy for keeping the bone💔☄️🥀
2026-09-21 14:51:52
20
37🐉🖤 :
Too much shalaye dey reduce swag 🥲👋🏾
2026-09-21 22:32:40
7
Huncho_ssg :
Capless
2026-09-22 00:57:53
2
imortha :
No forget to deny until dem bring evidence and if the evidence no tight enough still deny if the evidence kon strong enough tell dem say na ai,as a guyman u cannot go wrong
2026-09-23 16:27:00
2
herdeyeemy09 :
I dey feel your vibes 🙏🙏🙏🙏
2026-09-21 18:07:56
8
Shima Homes |shortlets :
Try am na make them use that your explanation still put you for talk
2026-09-21 18:39:55
4
Papichukz :
watin do wow 😁😁
if I even talk pass wow na problem
2026-09-29 15:21:24
0
Rdc Zarulux :
If you too talk dem go Dey look You less .. so better do less Talk 👌
2026-09-22 00:26:23
5
44Baby🐆 :
Ajeh 💯
2026-09-22 08:32:14
3
Big show Saloon :
na only Omo I Sabi ooh
2026-09-26 23:15:33
1
Big Celebrity Agent :
💯💯 for you
2026-09-21 19:21:59
3
Kolly. :
2026-09-22 16:16:07
1
user59839644518 :
Wetin do Nbl ?
2026-09-29 02:04:25
0
Gbolahan :
2026-09-21 20:21:42
2
sure prince :
2026-09-21 19:32:51
1
ROSS :
Ok
2026-09-24 19:29:00
0
VIC💸TO💵R💰💕 :
2026-09-21 21:03:23
0
yungkesh Omo street :
Ajeh
2026-09-22 06:41:13
1
Tony🪖🚶🏾♂️➡️ :
Monogamy is overrated 🦍
2026-09-29 10:37:05
0
To see more videos from user @thegroveculture_, please go to the Tikwm
homepage.