My mother left us, we were the ones who ran and come and meet her. That woman is heartless
2026-09-21 20:52:11
24
Ms. Mary_Anne 💗🌸 :
Na why I get resentment for her, anything wey she do Dey vexxxxxx meeeeeeee. Cause na this exact thing wey do Audrey do my mama 2005 difference be say she was the “chosen one”
2026-09-21 22:39:23
1
mei💋 :
Me that my mom left and refuses to get married sef😂 I’ll talk oo
2026-09-21 16:50:41
80
ᗰIᖇAᕼ🎀💕 :
So because our papa do am 😏we should allow it continue ??
2026-09-21 19:09:05
64
itz._.3mo :
Wait if person papa useless that can’t judge the uselessness of another man???!! We don’t pick our parents, pls pls pls
2026-09-21 18:36:55
20
LIYAHH🤷🏾♀️⭐️ :
My mom left and am proud of her!
2026-09-21 20:03:09
12
𝐁𝐄’𝐋𝐄𝐍𝐒🌸|📍𝐋𝐎𝐊𝐎𝐉𝐀 :
Nne no allow me summon my siblings for you oh
2026-09-21 17:50:51
19
Eliza’s unaesthetical store :
Na my mama experience i use judge the matter.
2026-09-21 21:35:59
4
Thayhor😚💗 :
Na person wey sabi my mama post this thing 😭😂
2026-09-21 20:13:49
3
r.spammmm :
So in conclusion make i stay with cheating man because my mum did?
2026-09-22 12:51:01
2
Mariamie💕 :
So what are you now implying? 😏 Make we stay too?
2026-09-22 09:14:48
1
Bolaoil&gas🙂↔️ :
My papa no do reach Mr Presh oh.😭
2026-09-22 07:00:08
2
S💋 :
Gbam!
2026-09-22 10:33:14
2
Mimi :
Leave them 😂
2026-09-21 20:43:08
0
Tomiwa🏀🤷♂️ :
2026-09-24 04:34:10
2
Eboh🥀 :
I wish say na cheat dem cheat on my mama sef
2026-09-21 18:12:54
5
Mirah 🪡 :
my papa na worst self 😂
2026-09-21 21:53:49
0
_cece_95 :
My papa own no reach like this besides na me dey judge my papa and mama pass
2026-09-23 14:31:13
0
Art by Lee 7 :
My mama leave sharp sharp
2026-09-22 08:57:54
0
𝑺𝒖𝒄𝒄𝒆𝒔𝒔💕 :
My mama no even stay reach the next day she comot 🤣
2026-09-22 00:25:47
0
Niniᥫ᭡📚 :
Na una mama stay o 🤣
2026-09-21 19:35:02
5
🎀ingle :
He’s doing it to my mom rn as I speak😭😭😭
2026-09-21 15:52:37
24
To see more videos from user @mrs_xclusiv3, please go to the Tikwm
homepage.