Make I unblock am text am, someone should bring me back pls 😂
2026-09-28 08:50:55
168
Pretty wendy 🌸🥹❤️🫂 :
My steeze no go allow me do am😑
2026-09-21 17:30:58
1706
TØF¥🗽 :
I love the way u read comments silently and smiling can we be friend ?😂
2026-09-28 17:09:12
13
TINA🌹🌹 :
make i go text mine someone bring me back
2026-09-27 19:41:24
93
HairbyAdejoke💇♀️❤️🛍 :
Make someone bring me back pls I think he’s not online 😂
2026-09-28 15:11:16
1
Dee Puerto Rican 🇵🇷 :
I fit text my ex now she no go get data to reply
2026-09-26 20:16:32
82
Cesar👽 :
So una still get the number con dey change the name to ex sef😂😂
una really get strength o😂😂
2026-09-28 14:45:46
4
Nuella💕😊 :
But this your ex fuck up ohh😔🥲 I’m not proud of her💔 but I just wish guys know how much girls hate nonchalant attitude we love attention so much ❤️🩹🥹 is it too much to ask for………..
2026-09-28 06:57:04
3
AnuOluwa backup 💋🫂 :
My pride no go allow me do am 😂
2026-09-28 09:54:52
25
🕸️😈𝓑𝓲𝓰 𝓩𝓮𝓹𝓱👾💎 :
I will come back make una bring me back
2026-09-21 17:28:13
912
꧁✞ঔlittle༒vicky༒☬༒꧂ :
Make i run go text my ex 😳
someone should bring me back please 🙏🙏
2026-09-28 07:38:13
14
👑Naya 👑💙🦅💵 :
Make I go text him somebody should bring me back
2026-09-28 15:05:26
3
Emmanuel jay :
Una two de Mad 😂
2026-09-28 04:12:04
6
Ogoo chukwu :
So una still dey save una Ex number after breakup...
nna eh... my Ex na random stranger ooo
2026-09-27 18:23:37
7
Desmond 🏀 :
omor I texted her, once she know say na me omor she just block me 🤦🏿💔💔💨
2026-09-21 18:40:16
175
Young off"sa :
I too love this girl ❤️
2026-09-27 08:25:09
8
ꨄ𝐀𝐫𝐢𝐧𝐨𝐥𝐚...✞ :
My pride no go allow me do all this stuff
2026-09-27 18:42:08
7
Funny_dave :
which one 🥺
2026-09-27 14:36:07
194
just covee 😐😎 :
Can't remember I had an ex
2026-09-22 07:38:57
176
ĎÎVÎÑĘ :
2026-09-26 08:07:28
112
Gold fc❤️🦅 :
Make I forgive am?😩
2026-09-27 16:18:15
8
suga17892 :
2026-09-26 12:29:44
14
Sadboi🥀💔 :
Muna bring me back she no Dey online 😩
2026-09-21 18:20:52
53
To see more videos from user @bigg_waynex, please go to the Tikwm
homepage.