This gave me flashbacks to when my grandma died in 2024,like 2weeks after they buried her I dreamt that she was burning like crazy in hell,I told my dad which is her son and his mood went from 100 to 0😹
2026-09-21 22:52:00
5932
Xxx🤎 :
My grandma Dey paradise ooo😂
2026-09-21 21:13:28
1715
Gab🌴to LaLa 🧃❤️ :
My Dad right now😹😹
2026-09-22 13:20:17
306
kemzy ❤️🦅 :
my grandma dey the right hand of God nothing una fee tell me that woman too good abegiiii 🤎
2026-09-22 13:40:10
909
Sugary menance 🧚🏼👩⚕️ :
Like brooo you Dey think oo 😭😂
2026-09-21 17:51:49
4547
burukuomoba :
Omg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭
2026-09-22 11:56:23
721
🫃🏽 :
You Dey talk oo😭
2026-09-21 17:52:56
880
EgoOyibo💵 :
Weytin be this😁
2026-09-25 13:00:27
0
🦍 :
I used to say my father wherever he is instead of my father in heaven 😭. I no sure say he repent 😂
2026-09-21 21:23:36
746
BlockBwoii :
Guys let’s come together and arrest this man 😂
2026-09-26 11:34:29
0
Emy⭐️🥷🏾 :
Jokes on you 😂 she not a corper 😭😂😂
2026-09-25 17:48:01
4
Mercy🫤 :
We know we just dey pretend say na heaven dem dey😂
2026-09-21 18:52:53
248
Core Muse✨ :
And one of my friend grandma just die oo,if I share am this video now,Shey I be bad person?
2026-09-21 19:28:17
535
🐿️𝐨𝐩𝐡𝐢𝐚⁷ :
YEOOOOOOOO
2026-09-26 02:41:30
0
thatgurl_temi💕💕 :
caption dey cry for damola had seh
2026-09-21 21:19:27
1
MONIOLUWA 🩷🌸 :
Eje jesu 😭😂
2026-09-21 18:39:34
162
Timi💋💕 :
2026-09-21 18:26:02
52
ꨄ 𝒩𝒶𝒿𝒶𝓉 ♡ :
God Abeg 😭🤣
2026-09-21 17:48:32
91
FADI REAL❤️💐 :
I’m toxic 😂 o don’t know y I find ot funny 😂
2026-09-22 11:49:55
140
الشيخة👸🏾 :
We’re cooked if our grandparents’ spirits don’t find this funny😂😂😂
2026-09-21 22:45:41
111
ᗪᗝᑎ :
See uniform wey me wan wait 4 years to wear 💔😂
2026-09-21 19:02:40
79
Virgo💔 :
Demolaaaaaaaaa😭😂
2026-09-21 17:48:37
45
Eniola💌 :
What’s this😭🤣🤣
2026-09-21 22:24:44
8
𝓔𝓢𝓢𝔂🙂↔️💕 :
Make she pave way we de come
2026-09-22 11:23:40
150
To see more videos from user @baiyano, please go to the Tikwm
homepage.