Hmm ,,,that low screamer got me ๐๐๐,,you sabi those kin beating wey be sey them for don beat your life die even to shout for help you yourself no go hear yourself ๐๐,e go be like you don turn deaf and dumb ๐๐๐
2026-09-22 19:46:46
0
Mr nobody :
Herr this person be real efootball player ๐๐
2026-09-23 08:31:32
1
Jรซffรชry :
omo nah vex I take write that thing because I just loose match for division I enter tik tok see this her video ๐๐