Nawa oo ur car never get issue for late night before, make he come spoil for in between thick thick bush.. ur mind go Dey
2026-09-22 06:18:38
373
1 0 1 7 🫀 :
I never recover from that day trauma 😔
2026-09-21 21:05:58
406
Mr Saint :
So why the song?
2026-09-25 14:28:35
0
•౨ৎAmanda✨♡ :
God Abeg make nothing do this boy 😭DAVID ehhhhhhhhh
2026-09-24 10:30:52
2
PALACE Autos 🛞 :
ITS ACTUALLY COOL DRIVING AT NIGHT I DO IT ALOT
2026-09-24 13:34:42
1
Ebuka Jaguar :
Until you get car you’ll actually kn you don’t hv any place to go. Just dey drive undisclosed location
2026-09-22 20:52:01
94
✞𝐊𝐞𝐥𝐥𝐲✞ :
I never still recover from wetin I pass through 💔💔💔
2026-09-21 20:33:31
85
VI_NDY :
Until you jam those army people around orlu them no go allow you pass nah there you go sleep till morning 😂😂
2026-09-24 13:18:27
0
𝑪𝒍𝒊𝒇𝒇𝒐𝒓𝒅 ✝️ :
Guy una dey take risk o 😂😂
2026-09-21 21:41:23
46
BadboiSoma🥷♉️❤️ :
This was me and my friends this time last year traveling from asaba to Enugu 12am 😂😂
2026-09-25 18:58:43
1
𝓚𝓮𝓼𝓱💚🧣 :
E dey sweet like mad 😂🤲💔
2026-09-22 00:28:11
60
Adewale :
I remember some years back…..weekends nah Adventure for me……I go comot Abk for 12am move go shrine ikeja,I go reach shrine around 1:10am then leave shrine around 4am and head back to Abk ,reach Abk around 5:20am before we start morning prayer ….i do dis like almost all weekend
2026-09-22 06:13:28
34
TOPBOY🖤🤍 :
My own na rim tear. From Lagos to ogun state😪
2026-09-22 18:16:16
13
engr.one_love :
Mine na army hold me for abia and owerri boundary by same 3am January this year omo I no fit explain myself 😂😂😂
2026-09-22 01:57:57
29
ANTHONY :
them too Dey stress person life 😅
2026-09-21 22:55:50
49
Biola_blings :
Are u okay??😂😂😂
2026-09-24 13:19:41
0
Addul Qudus :
I thought I was the only one that liked to go out at night, not because of police, but I just want to enjoy my free drive no hold up no stress 🤣
2026-09-22 03:43:48
15
axis5403 :
Bro na Nigeria we day, no day try something like this interstate 🛣️. Uniform men day rob pple for middle of the night ooo, if e never happen to you, I know say you go talk say na lie . But all those men on uniform can rob and hurt you at the middle of the night and go with your car . Most especially interstate, I day talk from experience . Some people sef day wear uniform, stand for road and they b armed robbery
2026-09-22 20:27:57
5
Aus Tin :
una go tell police why u guys choose to move by 2 am
una be bandit 😂😂😂😂
2026-09-22 05:24:07
8
BnairaBC :
I for follow oh
2026-09-21 23:04:15
6
UNFAZED :
Dey play😭
2026-09-23 16:20:45
1
LIONHEART_💛 :
Story time why the police them hold una till day break
una paper no complete?
2026-09-22 12:08:26
4
BLN ☠️💰🦅 :
This one road no pass Bayelsa road nah so I spend almost 1m for road just to settle police 2024.
2026-09-22 01:35:00
3
chief_ovunda :
Risk I no fit take 🤣🤣make I drive round eneka Biko 🤣
2026-09-22 21:16:39
2
To see more videos from user @big_smokeo, please go to the Tikwm
homepage.