I see the signs but I love her so i waited for the wonders and I see the wonders she left for someone better she deserve better
2026-09-28 16:58:40
0
Honest Heart 💘 :
Omo I get funds but to spend on my babe Dey fear me mk person no later call me mumu. 😂
2026-09-21 22:51:31
19
Ogaedu6 :
true talk
2026-09-28 16:10:05
0
Umuahia Agent :
my sister tell them ooo
2026-09-29 00:02:15
0
🥷INTROVERT♈️🦍💔🦀 :
Nah why I no do too much 😪🥹
2026-09-29 23:33:19
0
Untold Chapters :
Leave am make e clear
2026-09-21 21:25:07
14
PAID_DAILY🦺✈️ :
Since I broke Omo she left me for another man because of funds I truly and genuinely loved her but guess what she left 😭 😭 omo how do I move on someone help me 😭 💔
2026-09-22 15:15:04
3
Engr.Chi...Bugwus :
TRUE TALK...
2026-09-28 14:38:30
0
Flick Comics💔🔞 :
There know who there love and who dem Dey deceive. Nah me be that one wey dem Dey deceive so😳
2026-09-22 15:15:15
3
⚠️🥷 :
Omo I know really trust girls ohh but I really love this girl😪💔
2026-09-23 22:08:13
2
Preinstein Hotel and Suite :
Omo I really fool for this I swear to God
2026-09-26 12:02:21
2
Peacemaker :
Beautiful 😍 girl always telling the hard truth 🥰
2026-09-21 22:17:04
12
Alexander001 :
omo e go far ooo
2026-09-21 21:32:22
3
latestmoney :
Omo my life don spoil 😓
2026-09-22 04:22:21
2
ShaunKizz 🔥 :
Let just do it for fun abeg
2026-09-22 15:19:02
2
Frank :
Nor be lie oooooo
2026-09-21 21:29:22
3
Tooraretocare....💔🥀 :
I don miss you 😁😳
2026-09-22 14:25:15
3
✘Tocix G✘🪖😤 :
Omoooo no love o
2026-09-21 22:17:16
3
🥀 NoOneStayed 🖤 :
Love keh😂😂😂😂
2026-09-21 22:15:20
3
🎖️BENZZY🥉 :
😆😆😆 AJe seh no be lie
2026-09-21 21:38:51
3
OtesMary :
tell them oooh
2026-09-21 21:39:21
2
Jennifer❣️❣️ :
2026-09-21 22:08:39
2
Nweke Mmesoma :
They're all the same my sister 😁😂
I don confirm am 😅
2026-09-22 11:06:53
1
mąřîø..♧☦️♤ :
e go reach everybody
2026-09-21 21:39:03
2
Serge💯🥰 :
e go be🙆♂️
2026-09-21 21:46:44
2
To see more videos from user @prettyemie4, please go to the Tikwm
homepage.