Imagine becoming a billionaire at the age of your
battery percentage ๐คฃ๐คฃ
2026-09-22 00:58:59
193
TRENCHKIDD๐ฆ :
Bro you supposed mention the unguide three times before guide back oo ๐ณ๐
2026-09-22 03:16:38
62
TWOTAATI :
I no Dey even think about December again, make person just guide
2026-09-22 00:58:53
167
๐ซMarvelous Og Bhร d Man๐บ๐ฒ :
omo ehh I just tire ๐ณ
2026-09-22 20:31:34
4
๐ด๐๐๐๐ฅ๐๐๐ด :
Bro thanks for the motivation itโs always you๐ฏ
2026-09-24 00:42:15
1
Second Hand :
I just want dey guide dey go, nothing else concern me
2026-09-23 15:52:11
1
Marco Ryan :
Gbuza for all of una wey dey guide and unguide ,guide unguide,guide unguide,guide unguide...what of us wey guide and unguide and never guide again๐๐คฌ
E WORRY MIND BRAH
2026-09-23 19:45:39
0
Gee.Naria PG :
I didn't no ooh my g
2026-09-23 20:33:20
1
Evil dy๐ ๐บ๐ฒ :
i urs taya ๐คฆ
2026-09-23 23:37:00
1
Chidubemโฎ๏ธโค๏ธ :
Omo I don run mad self ๐ญ I don calculate coin till now e never drop ๐คฆโโ๏ธ๐ก