If you can't consider me the way I consider you, there's no reason for us to be in each other's lives.
2026-09-22 08:40:31
2
HAYORMIDEY :
I tell her say I’m broke she bill me 30k the next day nah once I ghost her asap 😌
2026-09-22 08:38:48
5
Dammy Autos :
That’s just me no time at all
2026-09-22 09:53:16
0
lekanbiggy :
Mko Dey talk reality 🥰🥰🥰
2026-09-22 01:55:28
13
verywickedboy :
i just won dey on soft 😁
2026-09-22 07:51:55
4
AYOMIDE :
some girls wey no get sense just dey misunderstand this big bro
we're both human, we are not supposed to be a burden to a particular gender all because of love
2026-09-22 09:11:58
1
DeviantCorp99 :
I don dey move go this settings
2026-09-22 08:31:40
0
E.J🛜 :
Any small stress mo ti jaa 😩😂
2026-09-22 09:37:15
1
TFK ❤️💡🤾♂️ :
Na me be that
2026-09-22 05:57:23
0
mernyx3 :
nah one of them be this
2026-09-22 04:47:27
2
@Official Governor :
No be lie Aje, it is gone 😂
2026-09-22 05:37:08
2
MIDER 🪖💳 :
My love for my PEACE of mind high pass my love for my ow self sef. So who you be.
2026-09-22 06:02:56
3
oluwaseun ayobami :
honestly you no lie, the energy is drained,
2026-09-22 05:52:20
2
Adekunle gadget & gold vendor :
Mko nah baba
2026-09-22 07:26:56
1
Olushola :
Nah me be this
2026-09-22 01:59:49
2
Friday Jiczzy :
😁More.....wisdom.....Omo iya mi.....
2026-09-22 03:07:24
2
Funmilola :
𝚁𝚎𝚊𝚕𝚒𝚝𝚢 😍
2026-09-22 05:59:15
2
عدنان :
2026-09-22 07:51:24
0
Cayana👼🏽😈 :
😂😂
2026-09-22 07:26:02
0
itz. sunny :
ajeh 💯
2026-09-22 06:04:59
0
BANKUDI REBORN 💛 :
Aswr 😂
2026-09-22 08:43:23
0
❤️🥀🥇اجيبولا :
Na me be that
2026-09-22 04:39:32
0
ENI🌑 :
but mko na you dey call nigga dodoyor, which time them no be whala na you go use your head 😂😂
2026-09-22 04:51:12
1
Kanaku exchange 👨💻 :
Me on WhatsApp this morning ….20 messages in 5 minutes 😳
2026-09-22 05:57:37
0
Uzzy❤️✨ :
She go come still dey cheat join😂
2026-09-22 07:43:27
1
To see more videos from user @available8803, please go to the Tikwm
homepage.