Like this guy tell my babe say I be broke guy….. … like wetin I do u fr fr guy ?
2026-09-22 15:11:03
1125
:
E pain me
2026-09-22 11:32:50
318
𝓶𝓼. 𝓬𝓱𝓲 🐆 :
This virgin life don tire me
2026-09-22 19:22:49
38
jeanclaude :
“Raise up your hands and signify”
2026-09-22 15:06:36
214
𝒞𝓏𝓏𝓁𝑒 :
Wetin you and him babe wan dey talk?
2026-09-22 18:02:33
134
:
let's be bestie but you will treat me like you treat your boyfriend,na wetin one boy tell my babe 😂
2026-09-22 17:44:13
100
❕𝕋̶ℍ̶𝔼̶ℝ̶𝕍̶𝔸̶ℍ̶ :
You toast my babe she grew I no vex,you come still go ahead tell am say I too broke say Wetin she even dey do with me all dis while say why she love suffer like dis💔 e even add tufiakwa 💔💔 guy na me dis guy call tufiakwa like you don’t even know me from anywhere and guy hate me dis much 💔💔💔
2026-09-22 18:47:09
46
𝓡𝓮𝓶𝓪 :
Come still give her 50k join 😂😭
2026-09-22 17:46:56
34
K_bizzý :
You still de ask am Is your boyfriend dis Good ? 😭😹💔
2026-09-22 16:38:47
36
daviditegboje :
Na man Dey do man
2026-09-22 14:46:14
74
Kelly🌴💥🚀 :
Like u Dey tell am to get rid of me wetting I do u guy 😂😂
2026-09-22 17:46:00
16
Åbsolutê :
mk we just dey play am dey go y u wan comot me
2026-09-22 14:58:38
15
Send your mummies number :
E pain me 😔
2026-09-22 05:12:07
15
CALLMEFIONA🇳🇬🧟♀️ :
Omo which kind Obtainer song be dis
2026-09-22 16:52:42
27
️M♠︎🥷 :
the caption dey pain me but sound dey make me laugh 😂
2026-09-22 17:40:37
12
en_uel :
wetin I do you
2026-09-22 14:25:07
42
R R e X :
Funny enough na me be the guy 😂
2026-09-22 19:02:04
6
IZXA? :
this one touch
2026-09-22 08:04:52
13
✟ Λ𝕟𝕥𝕚𝕤𝕠𝕔𝕚𝕒𝕝✘𓃦 :
Bro this sticker nor wan comot my head😂
2026-09-22 16:47:04
679
AKUMA :
2026-09-22 13:04:47
6
✞𝐉𝐎𝐄𝐒𝐂𝐎̈𝐓𝐓✞𒀭🕌🐦🔥 :
Sound 😂
2026-09-22 16:53:03
7
Aq.14 :
na man dey do man💀😹
2026-09-22 15:29:57
6
UNKNOWN :
E first give the girl 100k tell am say i no fit take care of am…. And i no even know you from anywhere brooo
2026-09-22 18:01:55
5
42.szn :
Nna mehn
2026-09-22 13:46:50
5
Brutal Wax Sam 🐢 :
E pain me 😂😭
2026-09-22 16:01:47
3
To see more videos from user @davidsspam7, please go to the Tikwm
homepage.