Nigeria police wey dey leave suspect arrest eye witnesses....dey play
2026-09-22 08:54:45
3
NOBODY 🖤 :
naso one yeye Officer hold me with Rizz say make I pay 70k 😹💔
I tell am make he kuku go lock me up 😹💔
2026-09-22 05:38:29
78
𝗝𝗔𝗬𝗕𝗢𝗜 :
Why is this not going virus
2026-09-22 07:58:18
58
NICE (ツ) :
officer no fit arrest you because of rizla, unless you no know your right, or you no fit defend yourself
2026-09-22 08:52:18
4
involve me 💫 :
I swear, dem dey set us up
2026-09-22 04:35:01
29
C_BOB :
na Crusher dey vex me pass
2026-09-22 08:26:53
20
seriouslyspeaking1 :
Them Dey use am tie tobacco na and tobacco Dey legal
2026-09-22 05:40:00
15
HarDY♑️ :
What is Rizla?
2026-09-22 06:28:58
0
Nathan :
I observe you bro
2026-09-22 09:14:18
1
Emmy :
crusher na pepper dem dey use am grind
2026-09-22 09:44:36
2
Davizthug‡🧟♂️ :
And Rizz get NAFDAC reg number oh 😂
2026-09-22 08:57:08
4
blessing iriakhafe :
nor be lie ooo hmm
2026-09-22 08:39:49
1
C.E.O. :
One police hold some1 at the checkpoint with rizlar say make he pay 30k. baba say make them arrest am, say he will also take dem to arrest the full supermarket were he bought it..😂I laughed that day, no be small drama. I was eager to know the outcome but i later drove out
2026-09-22 07:32:49
10
SLEDGE 🌹🇳🇬🇱🇷 :
And then day sell am for stores oh,, funny country
2026-09-22 04:36:16
7
JULIUS :
This one cracked me up so hard 😂😂😂
2026-09-22 03:59:04
9
yhungboss_ :
Our government know wetin them de do
2026-09-22 06:46:32
5
T.P.F.S 🌏 :
Thank you my brother let’s be honest
2026-09-22 08:27:42
1
Euro_Malay❤️ :
In my time, I ban Rizla then legalize Igbo but why Nigeria govt come change am 🤔
2026-09-22 08:36:34
1
Fidels :
First to cement
2026-09-22 08:41:12
7
AHMEED AFOLAYAN BABALOLA :
😂😂😂
2026-09-22 06:24:18
1
zee :
wetin be rizler please
2026-09-22 05:28:36
0
Chimaraobim :
Na litmus paper 😂😂😂😂
2026-09-22 09:31:26
0
Boy BENITO❤️🖤 :
naso one yeye Officer hold me with Rizz say make I pay 70k 😹💔
I tell am make e kuku go lock me up 😹💔
2026-09-22 08:21:51
3
pascal :
that is the level of corruption you know not😂
2026-09-22 08:38:30
1
user ceo :
i go lie for you
2026-09-22 06:12:21
1
To see more videos from user @iammcpashun, please go to the Tikwm
homepage.