@eppyamula0:

Empire aMula
Empire aMula
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 04:36:16 GMT
170167
11304
896
2352

Music

Download

Comments

k0siluv
Kosi 💕 :
Na why e good to date mature man
2026-09-22 06:23:13
722
prettyela440
Ellagold ꨄ💦✫꧂💕🥹🦋 :
Na why I nor day let boy buy me anything oo
2026-09-22 05:50:53
347
favvy86541
Favvy xoxo 💋 :
So e Dey pain una if girl cheat ?
2026-09-22 06:30:10
284
priclessqueen
Priclessqueen🩹❤️ :
God nor let me date rubbish all in the name of I one enter relationship
2026-09-22 06:08:27
105
nkemzz1
꧁ Nkem ꧂ :
Why did you now post it 🥺?
2026-09-22 09:39:30
1
thesolomonjunior
Solomon Junior :
I no sure If I fit take am if woman Cheat on me sha
2026-09-22 08:56:19
3
ayambiglizzy
Lizzy”🌹🫧 :
So the boyfriend no dey cheat 😒
2026-09-22 06:48:49
128
rachael.baby.251
@rachael baby 251 :
u no go ever see me for this kind setting
2026-09-22 08:10:25
2
divinevincent24
Divine 🌈 :
We wey no cheat on man dem still leave still call us names
2026-09-22 09:40:51
3
anonymous.media50
Anonymous media🥷🚩 :
Collect everything bruh if you need help call me 😂
2026-09-22 06:16:09
158
felifera4
Lïçïå💋💕⚫🫶🟡 :
Man no fit see my money again
2026-09-22 06:26:23
23
mhizgift12
mhiz gift :
After all the disgrace will I still cheat? 😂
2026-09-22 06:27:37
13
nnenna425
nnenna :
so the boys no dey cheat??
2026-09-22 06:25:50
10
modernoracle05
~ ᴬᴱᴾUNKNOWN•✟ :
Guyyy u no call me mah join body.
2026-09-22 06:44:08
6
priceless.first.d
priceless first daughter ❤️🥰 :
omo some girls ehn ,dem get serious babe dem dey cheat,and me dey here dey find serious babe
2026-09-22 06:42:47
7
kvng_wizzy2
King_wizzy :
collect everything fast😂
2026-09-22 06:31:14
6
bigcity062
Izuchukwu Oba👑 :
if you don't want her to cheat go her family house pay her bride price marry her she we know that you are serious
2026-09-22 06:42:04
8
onahchukwuebuka58
Onah Chukwuebuka :
Omo boy get get time dey monitor he girlfriend I can't remember when I touch my baby phone
2026-09-22 06:37:10
6
heaven_of_africa
Heaven of Africq :
What’s the essence of buying someone stuffs when you can’t let it go. Did the force you!
2026-09-22 07:11:58
8
mhizcherish876
Loner🥹🥰🥰 :
Na why I no dey accept make boy buy me something oooo
2026-09-22 06:34:33
14
mhizdestiny04
mhizdestiny04 :
Two boyfriends na for protection
2026-09-22 06:06:02
17
royal_stonecode
👑 ROYAL 👑 :
I non fit embarrass myself like this instead let her gooo, don’t give what you can’t forget
2026-09-22 14:53:47
15
___wizdom
ヅ𝕨𝕚𝕫_𝕕𝕠𝕞 ✞🥀❤️‍🩹 :
How Una take get time Dey monitor Una babe
2026-09-22 06:28:32
83
faithfulness14451
Faith osabohien :
Y I no go cheat?
2026-09-22 06:09:47
29
To see more videos from user @eppyamula0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About