@chialuzuotv: ๐จ A Few Reasons Why It May Be Difficult for a Man to Take You Seriously or Consider You for Marriage #relationships #highlightseveryone #goviral #fypviralใท
them go post fine boy wey no get there time to make us feel say them know people
2026-09-23 08:00:15
5
๐ BLรSSรD ANTHรNY๐๏ธ๐๏ธ :
omo I dey reason how person wey get sense dey do that kind nonsense
expecially that view status own
what is the point of having the person number saved in Ur phone
2026-09-22 22:20:48
0
sufficient ๐ฐ๐ท๐ฐ๐ท :
even disappearing message is a very big red flag to me
2026-09-23 08:48:54
1
ugochukwue Emmanuel :
since 2022 I never post for my status
2026-09-23 06:59:09
6
King ๐คด :
disappearing message is a big redflag for me,i don't know for others
2026-09-22 09:38:22
23
SรMรฎโ๏ธBรร๐ :
bro u are making sense, 100 percent
2026-09-23 02:09:12
1
Uk-Sonik ๐ฅฐ (Stylist) :
Even people wey no go all things still no get man
2026-09-22 17:42:42
8
Favour Cake ๐ฐ๐ :
Me way no put anything nko, did I have man? No ๐๐ make una leave me I wan chop
2026-09-23 06:35:26
2
Jennifer Uche :
God bless you for dis talk ooo ๐๐pure
2026-09-22 17:58:07
4
joeboy :
this is exactly why i leave my gf after i find out that she always post one boy without me seeing it
2026-09-22 10:58:37
6
โ รธรงhรฎ๐ด :
anything wey make me notice say you dey use disappearing massage our relationship done end our chatting go just weak for real
2026-09-23 07:41:51
2
Mmaisnachi :
this guy is always talking about women how about the men that does the same thing is talking about to their women
2026-09-22 11:57:28
2
Emma Fx :
i swear ๐ญ
2026-09-23 09:12:54
0
Pay Evil with Evil ๐๐ :
Na you know watin you dey talk I do everything and I still add DND join my own
2026-09-23 03:10:20
1
Real mentor :
god bless you bro
2026-09-23 08:37:58
0
Iykeman :
Sure talk
2026-09-22 16:31:44
0
Football Comparison :
Read Receiptโ
Active Statusโ
Last Seenโ
DPโ
No be me you want see finish
2026-09-23 07:34:14
0
Vic Tor๐ฆ ๐ช :
No be lie
2026-09-23 07:41:38
0
CHIEMERIE_ :
me sef off read receipt, how I wan know her own ๐
2026-09-23 08:58:05
0
BAYO :
true talk
2026-09-23 07:47:24
0
stella stichese โ๏ธ :
what of woman that love men with all there heart still Man no go love them back
2026-09-23 08:31:08
0
RED flag ๐ฉ โ๏ธ :
Making sense
2026-09-23 08:11:57
0
chimexbaby4 :
My mentor
2026-09-22 17:17:43
0
To see more videos from user @chialuzuotv, please go to the Tikwm
homepage.