@i_amchii: #fyp 😭

chi💕
chi💕
Open In TikTok:
Region: CA
Tuesday 22 September 2026 06:51:41 GMT
44029
9456
359
1260

Music

Download

Comments

kipper0181
⛧ ⛧ ⛧ ⛧ ⛧ ⛧ ⛧ :
I don shave oo 😂💔
2026-09-22 10:01:24
150
david_garrett316
David Garrett :
I be think say I dey safe to not on till I hear my name David 😔
2026-09-22 13:27:34
3
sammyautos1
only 1 sammyautos🔹 :
I thank god say she no mention Samuel 😂😂
2026-09-22 08:13:24
48
albertdc002
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑 :
why Micheal be the first name wey come out from your mouth
2026-09-22 07:01:02
76
de_gods1
Holly :
Wetin Michael do u today na 🤣💔
2026-09-22 11:04:07
0
yn.raymond
𝕽𝖆𝖞. :
Come which day you go come back to nigeria.....
2026-09-22 13:17:45
7
iamandy408
vicszn⭐️ :
She no call victor today Omo
2026-09-22 08:25:43
5
nicknamed.ghiipee
𝙶𝙷𝙸𝙸𝙿𝙴𝙴🕴️🤫 :
Whats ur problem with those group of boys ..😂 Michael, David , Emmanuel
2026-09-22 07:30:28
30
ask.of.smart05
𝑺𝑴𝑨𝑹𝑻𝒁⍟🥶 :
make I go use am
2026-09-22 07:00:01
28
dfw_ai_ofm_thug
𖣂 :
Your group has been suspended 😭 I'm unable to join why?
2026-09-22 07:09:21
30
josephsaint_16
Saints :
I dey get anger issues ooo make no body touch my comment
2026-09-22 13:43:08
1
emmanuelchukwueb678
ALONE🥺 :
watin Emmanuel do u sef ehhh all u vid u mention Emmanuel let us rest abeg
2026-09-22 12:57:28
2
samuel_honour0.1
𝕭𝖎𝖌 𝕯𝖆𝖜𝖌 :
Thank God you nor call samuel today
2026-09-22 07:31:37
6
thomas.jake74
Thomas Jake :
me I never shave still (Emmanuel)
2026-09-22 06:53:59
9
michellefrancios
Michel gaming 🥲💙 :
omo I too love this girl 😂🤣❤️
2026-09-22 06:55:11
8
freshlilly0
FRESH💔 :
Something way I wan tints 🥺
2026-09-22 13:13:39
0
vict.r6
VICTOR_🅿️🌀 :
thank God say you know call Victor
2026-09-22 11:00:51
1
victorberry04
Viçtõr Bêrry ⚡✨🇨🇦🇬🇧🇺🇸 :
No Victor this time Thank God oooo 🤣🤣🤣
2026-09-22 09:15:04
1
footyffxl
Footy FF⚽👾 :
no be us talk say u don forgive us
2026-09-22 08:17:34
2
brodadavid70
DavidEFB :
make una warn this girl oo
2026-09-22 09:40:55
2
x_n.u.e.l
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ :
Funny enough my brothers name is Michael and mine is Emmanuel 🤦🏼‍♂️😂
2026-09-22 13:06:43
0
alli_son015
🇿🇦ÃŁŁÎ$ØÑ🦇🖤 :
I still shave yesterday I shave everyweek
2026-09-22 09:06:53
0
emmy_clothinz
EMMY_CLOTHINZ™️ :
Na Emmanuel go later kee you this girl😂
2026-09-22 09:39:45
1
noturusual_3a
noturusual_3a :
i no no wetin emmanuel do una o 😂😂
2026-09-22 12:13:04
1
big.dave070
Dave👽🥀 :
Why u mention my name oooo Shey na fawaz come tell u Abi 😂😂I have shaved oooo
2026-09-22 13:23:43
1
To see more videos from user @i_amchii, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About