na this camera guy deh give me joy pass
especially that he shout desarme everything🤗😂
2026-09-23 05:05:48
1
sunny phones and accessories :
next time try video well
2026-09-22 21:52:26
1
Youngest kizzo the king 🤴 :
I like all this guys😅
2026-09-22 23:26:56
3
CHUKWUEBUKA :
i love dis
2026-09-22 23:27:22
1
rmb tested 🇨🇳💹👹 :
Anytime I open tik tok na same videos 😏😏
2026-09-22 18:36:57
1
Davis lwkey🖤 :
Collect everything guy 😂😂😂
2026-09-22 21:38:04
1
SIR UWANA :
boyfriend na husband?
2026-09-22 09:48:18
4
Bella :
single
2026-09-22 15:56:01
5
JewellerBTC🌗🌗🌗 :
you get one voice why I hear for this video where they shoot me
2026-09-22 10:07:19
3
young savage :
disame everything lol 🤣🤣🤣🤣
2026-09-22 16:48:07
3
chigozirimu don :
Omo I like the like this kind thing I swear
2026-09-22 11:36:24
4
1️⃣5️⃣🖤💫 :
And na men o😎
2026-09-22 11:14:59
3
RoyalVibes :
wow hmm
2026-09-22 15:08:42
2
MARVIS ALUMINIUM ❤️🌸 :
My people
2026-09-22 17:17:35
0
key man :
waiting dey sub
2026-09-22 09:42:08
2
franky :
why una go disarm the young man,too put body , come make una return that guy, material's, The guy no force the girl, play matter with your girlfriend,no join men put body
2026-09-22 17:05:23
0
moneyman :
because of girl una day fight I no go fit go meet man if they fuck my girl na to leave the girl
2026-09-22 16:37:13
0
pop smoke :
There is no need too much just flush everything out😂😁
2026-09-22 19:15:55
2
Vicky Poland fx :
guy take everything way you buy for her
2026-09-22 11:17:41
3
ebuka :
Disarm every every 💯
2026-09-22 10:33:48
3
Niga-lli :
Na men I blame,
2026-09-22 15:34:36
1
@BLACK🥷🏼HEART🖤🥀 :
Wicked girls 😏
2026-09-22 15:08:37
1
Alex 💙 + Big 69 🇹🇷🗿⚡⚔️💱 :
me look at that girl 😂
2026-09-22 18:17:29
0
ogwireconcept :
Omo you no fit run this can of sht with me I swear na you and your girl get issue no be if you know things way you buy for the girl go meet am no near me 😂😂😂
2026-09-22 11:19:50
3
🌟🌟✨ GENTLE LOVER :
Na only she you dey date ❓❓
Na you go carry love for head,my brother do turn o...
anytime wey she come your side you know say na you turn 🤔
2026-09-22 15:53:04
0
To see more videos from user @nwankwo253, please go to the Tikwm
homepage.