I risk am I don enter gbese them dey find me like this😂😂😂
2026-09-22 17:02:28
12
Zoey care medicine&Supermarket :
even two win fit nor clear igbese
2026-09-22 09:21:52
52
Yanky_911 :
Abeg how much be this!
2026-09-22 13:34:35
25
Preshie Beauty Empire :
I Dey tell you ohh 😂😂😂
2026-09-22 07:37:59
0
Royal King :
let em know ooʻ
2026-09-22 07:40:36
0
Ejembi ⚽💙 :
Omor one win the dey cause wahala now oh
2026-09-22 21:01:05
0
Olademo Blessing :
I dey owe like 10loan app and he go reach like 1.2m way I loan he go don skyrocket reach 2-3m plus I never see one win since all this days debt just dey sky rocket dey go
2026-09-22 17:47:50
0
drips of Lagos :
My win cover my gbese for opay. E nor cover the interest. Opay wan finish me with call 😂😂😂
2026-09-22 07:51:10
11
Emma Poundz :
I swear 😂😂😂
2026-09-22 07:38:45
0
Youngstar YT🐦🔥 :
U no lie my sis 💔
2026-09-22 18:54:51
1
ŘØÐÐŶ🍑 :
Aswear no be lie 😂😂
2026-09-22 11:12:48
2
68🥷🏾 :
This no be joke
2026-09-22 09:45:56
1
Broken heart 💔 :
Who tell you my story 😂😭
2026-09-22 18:29:05
1
Abaru🥶🧙🏾♀️🥷🧃 :
e no dey reach clear gbese seh wetin dey sup seh
2026-09-22 21:27:44
0
🤍🌵 :
My shoe
2026-09-22 21:09:06
0
Tochi👽 :
real matter 😂
2026-09-22 11:41:06
1
. :
gbam ✊🤣🤣
2026-09-22 07:43:11
0
OBI ☄️✨🎯💡 :
you fit still use am clear igbese make opay deny you access to new one 😫😂💔
2026-09-22 20:02:01
0
ESPRIT ✞ :
ajehhh
2026-09-22 20:08:45
0
jhules_beauty_empire :
1 win 17 gbese
2026-09-22 21:53:41
0
𝑶𝒍𝒂𝒊𝒕𝒂𝒏 :
Make the one win come first
2026-09-22 21:22:10
0
Kingsley :
I just Dey happy for una wey get small 1.5 gbese……even 10m no fit clear my own gbese 😂😂
2026-09-22 20:26:52
0
Yusuff :
I swear
2026-09-22 20:14:59
0
Greatness :
I go lie for you
2026-09-22 10:52:02
0
To see more videos from user @favourossy, please go to the Tikwm
homepage.