TikTok is scary, watin I won do person 3yrs relationship tomorrow if I come back from my journey. 💔
2026-09-22 10:52:09
0
LEGASPI :
omo, and she later come back that day, come de accuse me why i allow her comot for house, bro i wan mad that day, thank God i break up omo 😭😭😭😭
2026-09-22 08:55:09
55
Anthony Onche :
It’s been ages , but I still Dey in pains till now
2026-09-22 09:55:22
35
beautysteve :
She feet even take pictures send for u oo make u even use do wallpaper 😂
2026-09-22 09:33:42
13
Уго ннамди :
make karma no catch me ooh 😂
2026-09-22 09:55:17
15
EDEM 🥷 :
Who break this guy heart 😀
2026-09-22 10:14:27
5
T_je🔥🧢 :
i trust my babe
2026-09-22 09:49:38
4
Lexi🦁 :
Nothing I fit do about am ke😭
2026-09-22 10:03:16
6
OlåYImiKa♟️🥀🧌 :
Them don traumatize this guy
2026-09-22 09:55:39
6
J_hn01🇳🇬 :
Nothing you fit do ooooo,just Omoh😫😫😫
2026-09-22 09:28:09
5
Horpe_4lyf🐐💔 :
E dey pain ehn😂 but thank God we don outgrow some things
2026-09-22 10:25:17
4
Kêlly Wîse 🍀💫 :
Mario is underrated fr
2026-09-22 09:53:42
4
Rashford_4_a Reason❤️🦅 :
Make Una stop na😂😂
2026-09-22 09:26:20
4
MARIOS :
😂😂😂
2026-09-22 07:47:57
12
Bhig_elviii01 :
Pressure 😫😂💔
2026-09-22 10:08:22
1
Melo😈 :
Dat kind thing
2026-09-22 09:28:32
3
ÇĤÎÈF🦍🪓🗿⚠️♻️ :
colourful settings
2026-09-22 10:00:10
1
𝕻𝖗æ~$€☃️ :
omor
2026-09-22 08:31:58
3
$UCC€$$FUL 💸 THŪG🥀 :
Man like marro
2026-09-22 09:30:38
2
Little Kodak :
no dey cast me and my bestie
2026-09-22 09:36:17
0
Buruji :
I don’t think I’ll ever marry in this life, a lot of crazy experiences, if you’re the guy they cheat with then you must remain that guy, your problem starts the moment you wanna get into a serious relationship with commitment
2026-09-22 10:35:09
1
Splendid Bankah :
nah person babe dey sweet pass..
ur babe go just dey tire you😂
2026-09-22 10:34:28
0
To see more videos from user @bigpresido_, please go to the Tikwm
homepage.