@shaw4you: Twice in a year😂 #relatable #fypシ゚ #trendingvideo

shaw4you
shaw4you
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 08:07:25 GMT
111666
16903
199
676

Music

Download

Comments

thisspanda_
OJO-CHEGBE :
One ask me for my compound who I Dey find 😂
2026-09-22 08:23:50
1024
big_ace26
AYOMIDE🥶 :
Sometimes they be like , you traveled?😂 Me way Dey house lowkey
2026-09-22 10:06:08
481
bae.joyce04
Bae Joyce💕 :
I remembered one of our neighbor that year, that man go lock door use window go work u fît dey hux 1 year mk u see that man like twice a year, even if fight dey compound e nor dey come outside , my mummy was like this is not introvert this wickedness
2026-09-22 19:03:48
30
goldsmith_43
Vic Tor 🌴❤️ :
I go just de inside de grind like mad na only on Sundays dem go see me or when I wan restock kitchen sometimes na my bolt driver de bring stuffs come give me 😅
2026-09-22 11:01:50
129
travis_tms
TMS :
I can only go out when it's dark, I don't like to see people 😔
2026-09-22 20:33:41
69
ojuks_5
NKEMJIKA 🦅 :
Some people go think say to Dey inside house Dey determine breakthrough
2026-09-22 11:38:05
32
_viktoh7
VICTOR :
My neighbors sef no know where I dey live 😂
2026-09-22 09:15:28
54
justmiki
***Michael***😈 🥷 :
Me way de lock front door de inside like who travel 😂💔
2026-09-22 12:31:36
77
user8293872961314
james v :
Nah anything i on gen people de know say I Dey house
2026-09-22 16:46:30
10
kemisola0090
Kemisola :
Me and my neighbor never see each other for like 3 months now
2026-09-23 00:09:51
1
amat1406
🔥AMAT✨ :
Introvert is so sweet when you have money working for you. You’ve invested, just enjoying the millions you paid for the apartment you got 😊
2026-09-22 21:20:45
2
winnings02
WINNINGS :
Even me , is either am out going to work fetching water 💦 😂
2026-09-22 09:28:06
99
philla51
𓂀 قيوم DANGOTE 𓂀 :
If all of una dey dey inside who con be those people wey we always see
2026-09-22 16:23:01
14
stonerlifestyle99
OLUWAPELUMI ✨ :
I don Dey gym befor Dey wake up
2026-09-22 13:40:05
10
bigkogi
Bigkogi🦅 :
Nah only people voice I Dey ever hear for outside 😂😂
2026-09-22 18:29:18
4
_shaaba
22 :
Anything I won do self I Dey calculate am if dem no Dey house or make dem Dey their house 😂
2026-09-22 09:07:08
38
kinqjoker_visuals
KinqJoker Visuals :
na the second one dey de see pass😂
2026-09-22 08:13:56
48
rae_one_
rae_one_ :
Exactly me😭😭😂
2026-09-22 17:09:43
1
yha_favorite_painter
DIOR INTERIOR & EXTERIOR DECO :
Wetin concern me wey you fit see me for 20 times a day 😂 I no sabi do indoor
2026-09-22 12:36:57
7
paulwizzy07
Paul wizzy🥷 :
Omo an I think say na only me o
2026-09-22 09:16:34
5
feranmitetech
FeranmiteTech :
No be lie 😂
2026-09-23 01:08:58
1
olatunjih969
olatunjih96❣️ :
introvert life 😂😂😂
2026-09-22 20:17:10
1
sadshadow001
✯ UNCANNY ✯ :
we many
2026-09-22 17:14:08
1
iam_fave21
I.D…. :
Aswear 😂😂
2026-09-22 17:14:33
1
nullsterk
nullsterk :
tbh trash disposing and restock days 😭
2026-09-22 15:59:55
3
To see more videos from user @shaw4you, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About