What of man wey be say he broke con wey her babe go help am 😏😏😏😳😳😳😳😳😳
2026-09-22 23:01:52
0
justgee52 :
If I broke only me go face am 😂
2026-09-23 07:56:51
0
ÐČ :
This one dey enjoy pass barbershop or nah barber chair
2026-09-22 13:40:18
0
JAYMIXE :
wetin I know be say make God just dey bless man cus we come with nothing and we going to leave everything too so life goes on just know how you live ur life
2026-09-22 19:40:21
0
OBA☠️🔌🌴 :
The only woman I dey spend for is my mama ooooo cuz she’s the only one who can stay with me forever i pray our mother go enjoy what she works for
2026-09-22 19:27:23
8
$ THE GADGETS GUY 🛠️💸🤝 :
Yes ooo
2026-09-22 22:29:14
0
*NO STRESS*✌️ :
Yes my brother until she born for you that’s ur reward even after she born do DNA if it’s ur pikin ALHAMDULLILAH definitely you succeed at one side but to be with them forever is not assured ❤️
2026-09-22 10:23:38
36
F a T H i U🐺🖤 :
Every nonchalant,playboy u see out here
today was once a lover boy na bes of gurls make boyz the way we dey today🤧
2026-09-22 12:43:37
6
CYRO MAKANAKI :
Anything you do for woman, na God you do am for. 😂 If she appreciate you, na bonus; if she no appreciate you, na life lesson. 😭💔
2026-09-22 10:07:25
4
skiddo476 :
We all can have paces now …🧑🦯🥹
2026-09-22 21:00:31
0
Drace_b :
I go lie for u 😂
2026-09-22 15:06:44
1
OOU Connect :
No long talks. ✅️📌
2026-09-22 23:08:08
0
SELEEM👳🏻♀️🌙🕋 :
Yes for my mama🤲❤️
2026-09-22 13:40:49
2
BLAC..LONER🖤🫥 :
Yes baami 😂
2026-09-22 15:18:57
0
IBRO FEDERAL🐔🐓 :
my mentor for life
2026-09-22 10:23:57
1
꧁༒𝐊𝐀𝐘 𝐂𝐄𝐄༒꧂ :
God over 🥰🥰🥰
2026-09-22 08:38:28
2
CMD(call me daddy)☠️☠️☠️ :
Goe respect
2026-09-22 08:39:05
0
🦀🚀🦀❤️ :
Ajeh
2026-09-22 17:37:17
0
Mally Richie :
Up up way’s Bammi
2026-09-22 12:17:50
0
folasade baby :
na so
2026-09-22 12:20:52
0
DJ Young Eazi :
na God get power 🙏❤️
2026-09-22 12:42:53
0
HiBeee :
2026-09-22 14:01:44
0
NET VINCENT 🏴 :
NBL NSNV TEAM 💙
2026-09-22 13:46:56
0
Zamani gold :
Dominion pizza ni
2026-09-22 16:42:09
0
POPCY ZEENAT 🦖 :
2026-09-22 15:34:13
0
To see more videos from user @money_gee1340, please go to the Tikwm
homepage.