Everybody saying they have had their fair share of bad friends, so who come be the bad friend
2026-09-22 18:09:00
141
nanyaandrew_couture :
See eh,if a friend has never done you bad,you won’t understand
2026-09-22 13:50:25
191
ULOMA :
My own told him I used JuJu to trap him ooo! she now bought counter- bracelet for him to fight the powers..🤭🤣🤣
This life!🤧
2026-09-23 00:03:16
0
PORTHARCOURT SWIMWEAR PLUG :
Bad friend? I had my own fair share and to think she is my cousin 😂😂🤣🤣
2026-09-22 10:53:06
134
Lastborn🥹💞 :
If I talk about my own story una go think say I Dey lie😂 female friendship no be better thing to do
2026-09-22 13:03:52
96
Queen SHUGAR👑 :
Some friends Ehmn Godforbid…
2026-09-22 13:09:28
4
Ugboaku :
Bring me back please
2026-09-22 12:11:32
11
shakaraaccessories :
Me I don c shege promax in d hands of friends
2026-09-22 18:11:18
2
Ella🥰❤️🥹 :
Some friends are evil
2026-09-22 10:02:55
25
Thrift vendor in port harcourt :
Omo everybody don meet one or two bad life for this life
2026-09-22 15:33:19
21
Rx Victor Victory :
Emphasis on if people starting talking about their stories😂 female friendships are crazy😂 at least your own dey jump my own go talk something wey no good😂
2026-09-22 10:15:35
45
Sandra :
Pls part 2 I love gist pass food
2026-09-22 14:22:21
1
beverly_shuga :
abeg continue asap
2026-09-22 13:13:01
1
Easyfoodbyamara :
your hair and skin. checked
2026-09-22 19:36:15
2
Sparkling :
Mama we are waiting for part 2
2026-09-22 13:36:58
6
Blessingbaby :
Omo have stop telling my friends anything about me
2026-09-22 10:45:59
88
HairsbyNK :
Nwanyi oma please part 2
2026-09-22 13:03:08
5
becoming_her0109 :
Make God no allow my destiny helper seek information from my enemy and make God no allow me tell my enemy my source of help , make God remove any unfriendly friend from my life 🙏
2026-09-22 11:47:11
8
patty_ :
The reason why I don’t have female frnds 🥺
2026-09-22 13:55:20
9
Omotola ❤️❤️ :
part two mama 😭😭😭
2026-09-22 09:10:50
5
Essentials :
If no be say me too don experience friend I for no believe this your story people way never experience bad friend no go believe
2026-09-22 14:36:40
7
Rose 🌹 :
Na only me never experience friendship betrayal ? Na when friendship don end, I Dey see their bad character o😂
2026-09-22 16:18:08
5
ScrRe Clipz :
Ewoo
2026-09-22 16:39:52
3
Style by joy :
Please part 2
2026-09-22 14:34:06
1
To see more videos from user @hair_by_corny, please go to the Tikwm
homepage.