If zino drop a album in an hour ago and seyi drop only single music in that one hour after guy e go top all the songs wey Dey the album 😂😂😂😂 even all the songs in whatever app you are using to listen to your music
2026-09-24 07:57:54
7
Hak!M🥷 :
Zino is the goat
2026-09-22 23:56:36
70
꧁༒☬𝐅𝐨𝐥𝐚𝐬𝐡𝐚𝐝𝐞☬༒꧂💙👧🌹 :
We all choose zino right ☺️☺️
2026-09-24 21:57:09
3
pelumi💚❤️💐♈️ :
Una no notice say Zino and Naira dey stream swagun
2026-09-22 18:38:04
48
𝑻𝒐𝒈𝒆𝒕𝒉𝒆𝒓_𝑩𝒐𝒊 🇬🇭 :
NSNV GHANA 🇬🇭 HERE
2026-09-22 12:27:49
57
𝙅𝙪𝙨𝙩 𝓜𝓾𝓫𝓫𝔂 ™️ 🤍 :
NSNV TO THE WORLD SEH 🦀❤️
2026-09-24 20:23:06
3
Moflex 🥷 Musky 🥷🍀 :
Waiting Una Dey really enjoy for this Zino song abeg ?
2026-09-24 13:47:35
3
Big Sammy🦅❤️💎 :
Anything wey go make me think say Zino sabi sing pass Seyi vibes 🥹
2026-09-22 22:36:54
34
Pablo btc 🦀🦀 :
Anything wey go make me use zino do mentor
2026-09-22 11:45:21
135
👸 Adeola ❣️❣️ :
suddenly everybody don become nsnv 😄🤣
2026-09-22 22:03:47
27
STAY WACKO😤😡 :
Zino just spoil the song for ayo maff 😂
2026-09-24 08:37:18
2
🍒 :
ogunde 🤣
una don dey turn am to another thing
2026-09-22 22:01:04
12
ꨄ~𝐀𝐧𝐮 𝐇𝐚𝐭𝐞 𝐁𝐨𝐲𝐬💔ꨄ: :
Anything wey go make me download Zino song or stream his song😌