Make I leave bike enter c300 watin be the difference 😂abeg nobody should come for me o am not feeling fine😂😂
2026-09-23 11:29:42
6306
Sheisarmah🤭💕 :
This is exactly me😂😂I no even send G wagon sef😭😭Like I no Dey answer them 😂😂
2026-09-23 07:09:51
3250
pandora :
Na girl wey know her value .. I respect 🫡 her
2026-09-23 08:33:08
18738
Caramel🥰 :
Una really think say na sll girls Dey desperate 😂
2026-09-23 12:49:56
3701
🥀NICE BOY 📸 :
December don dey reach she is just careful 😂
2026-09-22 20:30:27
5555
The shadowbanned girl😏 :
For people wey Dey 4 inside one car??
2026-09-23 09:13:23
2182
Ade🌸 :
I nor see who hate boys wey think say because them dey drive i go enter or give them number reach me 😂
2026-09-23 10:36:27
460
Favour🌺❤️ :
Wetin I wan use c300 do
2026-09-23 11:02:52
54
Little _princess 💞 :
Car owner he wan give her the car 😒
2026-09-23 05:29:06
8160
OFEM 🦅 :
There are plenty of them that will come to this comment section to claim they also do the same thing
2026-09-27 14:02:24
8
Emmanuel :
Nna she no rate the car oo na y
2026-09-28 17:02:18
0
Joshua ✝️ :
Oboy imagine say them snub you with your car Jesus ! 😂😂😂
2026-09-28 18:34:02
0
𝕊𝕒𝕕𝕚𝕪𝕒𝕥 🍒 :
This is me, i no really send guys with car like that 😂 😂 some guys go Dey feel say na all girls them fit use car wooo, na ur car no be my own Wo!!!
2026-09-27 16:20:42
7
❥𝓑𝓲𝓰 𝓝𝓪𝓷𝓬𝔂°❀⋆🍀 :
Them go dash me the car?😂
2026-09-23 08:29:07
313
FROZEN 🥹👯♀️{Twin's}👯♀️💜 :
na so one sit down call me as I snub him he go carry car , called me nd requested to give me a lift guess what I snub am join , nd was carrying heavy something o I carry am dey go front
2026-09-28 17:26:09
0
>>sweet🥵🥶Ella🌺💕>>> :
He wan dash am the car??
2026-09-23 10:32:39
179
ROQEEBAH☺️🤍 :
He go give her the car?😂
2026-09-28 13:04:03
1
KINGSLEY 🎭💊 :
Na once all the girls turn Merlin oo 😂😂😂
2026-09-23 22:16:19
5
M𐙚🫧💕 :
2026-09-23 23:47:54
5
karol D 💕💕 :
Me I Dey comot my slippers run no be me una go use do ritual😂
2026-09-25 13:09:50
5
BIG LEO 045 🌴❤️🩹 :
Na car be that?
2026-09-23 01:33:32
556
ebonylizzy :
if she enter na una go still talk,she no enter now u say na form
men are so confuse 😕
2026-09-24 06:39:42
1308
🥹꧁༺ princess ༻꧂🥀 :
He go give am the car? No put me for talk Biko 😭
2026-09-23 16:26:11
286
jojo :
once I see car stop for me, I dey tear race 😩
2026-09-23 08:46:29
36
ᥫ᭡praise💔 :
Form because she no gree answer? If she answer now, you go still drag her
2026-09-23 18:56:35
118
To see more videos from user @bigdc808, please go to the Tikwm
homepage.