My neighbor said I’ll die single for person way get 4 boys and no bride price, boyfriend no even know her papa compound. wetin muse me pass be say my room big pass their 1 room 💔. The plan is not to die married the plan is to win SAPA 😂😂😂
2026-09-23 07:59:19
270
Omawears :
I too love you 😘 🫶😹😹a video for me pls🙏
2026-09-26 19:13:08
0
ADA MAZI_LOUIS 🌹 🇨🇦 🍁 🦋 :
Omor na so my secondary school classmate dey tell me say if I like make I no go marry, I just dey pity the girl since then because hmmm.
2026-09-26 21:50:19
0
BIG💙CHIOMA🦋 :
Person wey Dey village for one room with 4 children Dey ask me when I go marry 😳just imagine,make person no put me for talk abeg
2026-09-22 18:07:06
190
Buchi😎 :
we are not even ready to marry too
so make everybody just go there way😑
2026-09-26 10:12:21
0
beuatyfaithful :
single mom of three kids with different fathers asking me when I get married 😁
2026-09-22 16:53:34
132
Emelda Uc :
make the music no waste
2026-09-26 11:08:09
0
Melody BeautyHub :
No be all marriage de taste bitter e get people wey de enjoy and na that one u must join
2026-09-22 22:18:59
74
jennyluv702 :
For man wey Dey deny you outside
2026-09-23 05:30:54
38
Ella Peters 🇬🇧 🇬🇧 :
Loud it biko
2026-09-22 16:18:43
32
Nikky peace :
For husband wey get 5 girlfriend 😂😂😂😂😂😂
2026-09-22 21:59:41
10
Glorious babe 💖🌺🌸🌷💗 :
No Mugu can force marriage on me
2026-09-24 08:11:34
9
rachealharmony2 :
Omo this September nah for married people
2026-09-22 18:59:22
20
Ruby's fragrance 🛍️👹 :
Single people shout power
2026-09-23 15:14:39
18
miracleogechukwu32 :
single and happy clockit 😂😂😂
2026-09-22 18:39:56
16
🦋 Nancy porch🦋 :
Single people dey see shege bcuz you refuse to settle for nonchalant man 🤧
2026-09-23 17:41:34
9
Violet cosmetics and beauty 💜 :
abeg abeg make dem no put me for talk
2026-09-23 05:43:35
8
Faith :
Make them no put me for talk oo😂😂😂
2026-09-22 22:23:56
7
Rachyblackie🌚 :
Husband these days not da sleep house 😅
2026-09-22 23:57:59
19
Gleaming luxe in portharcourt :
I love my generation of women 😂😂😂
2026-09-22 16:59:56
12
Mmeso Goodness Chinonso :
Na so one woman wey she and her husband Dey always Dey fight won Dey advise me say make I be good wife and she no Dey respect her husband 😂
2026-09-22 20:26:37
14
Assuranceofgoodlife🥂😊❤️🌹 :
Nah Married people dey collect shades this days 😂😂
2026-09-22 18:16:56
19
To see more videos from user @queensd0ll, please go to the Tikwm
homepage.