@ameboplug: Lagos state government issues seven day flood alert, urges residents in flood prone areas to relocate to safer,higher ground #blowthisupforme #ameboplug #goviral #viralvideos #foryoupage❤️❤️
BIG JD
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 14:24:49 GMT
Music
Download
Comments
itsprettybarbz :
Make water come carry me go, Nigeria don tire me self
2026-09-22 20:11:24
1
OGOCHUKWU :
Ikorodu go just Dey laugh Lekki people
2026-09-22 16:33:38
74
Best Hairstylist In Ebutemetta :
Lekki people 😂
2026-09-22 15:39:22
606
Éýí Mö FÉ🦅 :
Make water clear Dem for island 🥺🥺😂😂😂
2026-09-22 16:52:35
42
HAIRSTYLIST IN CASSO 💇♀️ :
Shey he provide where Dey wan stay 🥺
2026-09-22 16:24:13
183
Empress :
Today na 22 o ,we never see anything
2026-09-22 16:11:06
311
theonlyobiageli :
Relocate to where
2026-09-22 18:22:24
13
capacity woman :
egbeda people shout power .....
2026-09-22 17:07:44
31
Judith 🤭🤭 :
I no dey go anywhere
I sabi swim 😐😐
2026-09-22 16:19:48
30
Tolu Lope :
abeg help check well badore ajah dey dey abeg 😂
2026-09-22 17:03:07
16
CAMILLUS interiors ⛎ :
Enugu or nothing
2026-09-22 20:02:49
0
IJELE ❤❤❤ :
festac shout power
2026-09-22 19:47:10
1
💗! :
Ikorodu people shout power!!!!
2026-09-22 19:03:41
1
AKANBI OLAMILEKAN ATANDA :
I won't leave wey I just renewed my house rent..
2026-09-22 20:14:55
1
anitacay1 :
Wetin Lagos Dey feel like USA hurricane movie??😂😂today na 22nd o
2026-09-22 17:13:05
8
Shopeverytinstores :
Make them go build Ark
2026-09-22 16:07:55
22
Niche9ja :
Thanks for showing on my fyp 🔥🔥
2026-09-22 16:40:32
5
✝️RĖPŲBŁĨK🔋🎭 :
So make I commot for this Ajah wey I just come
2026-09-22 19:36:23
1
kayy & Co Realty :
Haa where we wan go?
2026-09-22 15:51:09
16
B💋 :
Where did he want us to go to
2026-09-22 16:30:21
8
UniqueNiffy🥰(Sept 27th) :
this my month self everything just they unfold, now water wan start em own
God Abeg ooo
2026-09-22 15:06:50
9
Abisola Tirenikeji :
The only safe place is Aso -rock o, make we come?😂
2026-09-22 19:04:41
4
🧃SLIM CASH🤟 :
Ikorodu people
2026-09-22 19:22:01
2
MMESOMA PATRICK 💖💝💵 :
omo
2026-09-22 19:01:38
1
Mc1turch :
Omo nah Badore I day stay
2026-09-22 18:35:46
0
To see more videos from user @ameboplug, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.