@ayorbarme: #culersforlive🔵🔴 #fcb #viral

Ayobami
Ayobami
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 15:15:07 GMT
3065
450
34
12

Music

Download

Comments

bolacounty
B O L A R I N W A🤍🍃 :
Arsenal use set piece win league on top their head last season😂😂😂
2026-09-27 22:45:34
0
haryormidey430
🦀haryormidey430🦀 :
U no need explain anything to them jare bruh viscal Barca
2026-09-26 18:47:58
0
boitravis
Omola🎶💚 :
Guardiola wey dey dominate them nah from Barcelona
2026-09-23 07:56:57
5
timy1124
Timy🍀🌴 :
Na Arsenal enter ucl final na laliga player dey upfront for ballon d’or
2026-09-23 07:21:39
10
big_wes007
wes :
true talk na EPL and LaLiga we dey compare oo before you know them go talk say Chelsea beat Barcelona 3-0 I go come dey wonder say shey na Barcelona vs Chelsea wey dey compare or EPL vs laliga in overall win LaLiga get am pass EPL 😂😂
2026-09-23 18:58:57
5
al_mubaraktvclips
AL MUBARAK TV 💯💯 :
make dem recreate this in epl
2026-09-23 22:35:23
3
koserelatest69
KOSERE LATEST 🫶🇳🇬✨ :
2026-09-23 13:16:22
1
stayfly0023
Stay-fly luxurious wear :
Shey premier no sabi play ball na muscle those guys de use
2026-09-25 01:50:33
0
donatus.chukwueme
Donatus Chukwuemeka :
make the won champions League 3time which La Liga team Real madrid have even won
2026-09-24 22:38:12
0
michaelodgabby
OD Gabby :
Barca go collect this season ucl so the gap go long for epl
2026-09-23 11:38:57
4
kjk4life
kashetu junior kashetu :
Premier League is just overrated
2026-09-23 12:23:32
2
amara.sombo
Amara Sombo :
Thank you sir 👍
2026-09-25 13:55:21
0
hakeemopeyemi73
ZILLION :
Just ask them to show you a player playing in laliga and begging 🙏 that he want to play in premier leagues
2026-09-22 20:57:11
2
ayobaniji1
Ayobamiji Otega 🔥 :
I like you bro 😎
2026-09-22 15:46:09
2
anms223
Anonymous FX :
Tell them ooo bro 😂😂
2026-09-23 07:38:06
0
user8552361021502
veevee @f23 :
all of them is now average team that is why is paining them, and the fear of another pep era has sufface again that is why they want to water it down
2026-09-25 13:31:20
0
soft9022
SoftBoy🍀⛷️ :
Yes nah
2026-09-25 09:41:12
0
donatus.chukwueme
Donatus Chukwuemeka :
make England team win champions League back to back now than l will that you are strong
2026-09-24 22:36:02
0
akintimehin.akinw
Akintimehin Akinwale :
Yes oooooo
2026-09-24 17:29:51
0
kynxcinematics
KYNX cinematics :
Brooo that same mancity played final twice, won 1 within that period of time wey u dey talk, he no only dominate England just so you know!
2026-09-24 10:18:39
0
alfaabdulgafar5
GAFF’MAN :
you get sense jor 💯
2026-09-23 15:18:39
0
user6381417073996
@fantee :
I agree with you
2026-09-23 20:23:48
1
june5thaderayo
muideen :
more ❤️
2026-09-23 13:50:07
0
dubem566
dubem :
Shut up Madrid win 5 times in a row two times self 😂
2026-09-23 14:30:23
0
To see more videos from user @ayorbarme, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About