@softmakama: God abeg😂😂😂

softmakama
softmakama
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 15:46:46 GMT
62549
4058
680
2048

Music

Download

Comments

nellydick001
Only her🌶🌶 :
no relationship shall prosper with my data 😡
2026-09-22 20:56:42
92
keneshe001
Kay ne she🦋🌹 :
Omo ehhh 😂 sure say I fit meet up 🤣
2026-09-23 07:02:35
5
treasure83301
treasure❤️ :
Single people with anger issues nah that mah dey vex pass
2026-09-22 18:21:04
82
builtbydiscipline236
Olubunmi🥰 :
Who is ready, free ride to Jigawa we no fit meet up again, make we go start afresh
2026-09-23 21:38:47
0
libraqueen703
Blanche❤️‍🩹 :
See as the kiss sound like screenshot 😒😒
2026-09-22 20:44:09
76
murjee2025
🥀 öjò-nügwä 💐 :
we no fit meet up ooo 😁
2026-09-22 16:38:38
76
user4344083750358
sugar girl :
Omo na too mad lovers be this oo 😂😂😂
2026-09-22 18:26:07
34
jxt_somie
Somie :
🫩 no be ur fault na me Neva sleep
2026-09-23 00:24:13
8
kim_celia8
kimcelia🫧💕🦋 :
Na which country zeeworld be this 😂😂😂
2026-09-22 19:51:45
23
pix_withrichy
pix_withrichy :
The father after watching
2026-09-22 20:42:04
25
mihz.treasure.gre
Mihz Treasure Great :
una sure sey ah go meet up for dis love of a tin so
2026-09-23 16:47:27
2
maryezekiel46
maryezekiel971 :
God I no fit meet up ooo, watin Dey sup? 😂😂😂😂🥹🥹
2026-09-22 20:16:11
14
ifureasuqwo
Ifure Asuquo :
I no blame una na me never sleep
2026-09-22 21:26:11
16
eseosa555
eseosa :
for this 2026
2026-09-22 18:13:58
13
gabinana85
Gabi nana :
😂😂God ahbeg una sure say I no enter the wrong app so
2026-09-22 20:46:44
5
bby_anita
Anita 🌹🔥 :
I fit swear say shame never catch me like this for my entire lifeee😫💔
2026-09-23 12:13:28
3
temilade3983
Temilade°❀⋆.ೃ࿔*:・°❀⋆.ೃ࿔*:・ :
Haaa too late I no ft meet up 😂 I first think sey nah Benz she wan talk before 🤣.
2026-09-22 20:44:39
9
joyraymond2
b💘by J✨💞 :
bell wetin??
2026-09-22 16:31:17
6
khadeejahtou02
Khadeejahtou ❤️ :
I no fit hold my laugh 😂😂😂
2026-09-22 17:45:16
6
choice.baby244
💕choice 💕 :
Am just waking up ooo
2026-09-23 06:53:47
0
moni.m80
Crazy. M🍓❤️💕🤟🏾 :
u want what ha🙄😅
2026-09-22 23:08:55
0
1908priciller
priciller 🦋💫⭐✨💢 :
why e dey vex me nah😏😜😂
2026-09-22 18:43:54
1
lina60841003
Chef Lina 🥰 :
We no fit meet up oo 😂 en don late 😂😂
2026-09-22 21:32:19
1
nickki518
Nicole Nicky❤️ :
Omo and I just enter this app ohh 😤
2026-09-23 06:44:14
0
jennychidera22
jennylove :
You go cry pass the pikin 😂
2026-09-22 20:13:02
1
To see more videos from user @softmakama, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About