I don't need your money I need u to teach me how to make money
2026-09-23 19:11:56
38
Silence :
bro even if na 500 naira
2026-09-23 14:03:28
16
✷ 🎀 𝑒𝓁𝓂𝒶𝓇 🎀 ✷ :
I for send buh una go call me mumu🥲
2026-09-22 19:08:56
21
🎵🎶BlaqVe Nus🎼🔉 :
how far bro 🤔
2026-09-24 08:20:38
19
᭄👑°𝕸𝖆𝖑𝖎𝖎 🌹ᴷ᭄👑 :
don't give me fish teach me how to catch them instead
2026-09-23 15:07:34
6
bosco boy :
@AISOSA :Don’t give me fish teach me how to fish 😭
2026-09-23 11:14:12
9
BE🎽LLARE🇳🇬👑 :
Boss man help me out abeg 🙏
2026-09-23 20:09:52
7
SLIMDDY💖JOE ✨ :
Today's my birthday boss.
thank you I really appreciate
2026-09-22 20:09:28
12
joy decor :
boss i no need money i need update abeg 😭😭
2026-09-22 18:37:20
11
Adrien :
teach me how to get fish
no give me fish
2026-09-23 13:18:43
6
✨ {🅱️LÜT🅾️} ★ {JÜÑÎ🅾️R} :
abeg 5k dey okay for me 🙏
2026-09-22 18:53:54
14
@ Atinuke ❤& mom 😍🥰😘 :
bro even nah 5k I go appreciate ooo
2026-09-23 10:20:55
5
🕊K氵八G 🌴千丹v 丫🐲 :
Dis ur ai Sharp oo😂❤️
2026-09-22 18:30:28
6
spoiltboo260😎😜 :
today is my birthday
2026-09-23 03:00:35
8
SLIMDDY💖JOE ✨ :
Today's my birthday boss.
thank you I really appreciate
2026-09-22 20:09:19
5
ola Spencer :
i no know say we plenty for this app wey we dey suffer ooo see as people dey find free money 🤑 so nah fake life everybody dey live me self wan con past aza before but omor watin I see
2026-09-22 20:42:53
7
Müsty FûñDZ👿💯 :
send account bro 😂
2026-09-26 11:46:54
3
praise leecon :
you sure
2026-10-01 08:18:40
1
Omobolanle(b) :
oya boss
2026-09-25 20:32:37
1
To see more videos from user @focusking5, please go to the Tikwm
homepage.