Na my mama friend be this ๐she no go allow anybody send her pikin on errand but she fit send person go anywhere ๐ฉ๐ฉ
2026-09-22 17:35:44
150
Raphyjay fabrics and more. :
This is so real , I remember when a friend of mine got admission to uni while I was still waiting too, so I went to say goodbye to her the day she was leaving. immediately her mother saw me she asked me to go look for bike for her daughter that she donโt want her to go by herself because she is dressed already, I told her she has to go with me or I wonโt go.. me wey no send anybody ๐๐
2026-09-22 17:44:43
53
iyanuoluwa1159 :
We all love her right
2026-09-22 17:03:25
67
i.am.arinola :
Awon selfish people, dey fit send another child message but their own dey go dey pamper them.
2026-09-22 18:04:47
31
รJรRร MUSHรร JรBACO๐ฅทโค๏ธโ๐ฉน :
Most especially last born, over pamper na water ๐๐
2026-09-22 17:41:03
14
Goolabee1 collection's. :
naso my mama go gather her friends for her children matter when it's their own turn they will not call her๐๐๐