Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@digitasmile: Who else noticed in the game ??#codm #codmobileclips #pastorsmilecodm #gaming #callofduty
Påstør_Šmilè ✝︎
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 16:59:56 GMT
11160
1371
82
22
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.67MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
2.92MB
)
Watermark .mp4 (
6.7MB
)
Music .mp3
Comments
𝑪𝑰𝑷𝑯𝑬𝑹™ :
Dem nerf bal-27 but nobody believed me if u used bal-27 the first time it was released and now u will understand what am saying
2026-09-23 16:12:19
1
MjölnirAscend :
make them please bring hso to ground loot abeg naw 😩😩😩
2026-09-23 17:24:51
0
🌴•VIPER•🌴 :
I shoot SMRS e dey damage 50
2026-09-23 13:08:42
0
PRINX-WILL :
after this video you'll watch an ad
2026-09-23 23:33:31
1
Cornelius Temi :
na people wey dey hipfire by I pity pass
2026-09-22 18:11:51
24
K.T Ebenezer. AILHR :
SMRS damage don reduce true true
2026-09-23 10:25:33
1
🅰🅻🅴🆇 :
Meet abmax they go teach you how to use am
2026-09-22 18:59:53
2
V.king :
them no nerf BY e be like say them even buff am😂
2026-09-22 22:54:02
10
Ice :
Dem nerf by15 since before this new season nah custome wey Una Dey use no make Una notice fr
2026-09-23 19:09:15
1
Honest :
How can I be good with this gun be like e no Dey tap
2026-09-22 20:16:28
13
亗 𝘼𝙉𝙏𝙃𝙊𝙉𝙔〆𝙅𝙊𝙎𝙃𝙐𝘼 :
because you are not abmax
2026-09-22 20:23:23
1
ØLÅ✨✨🌚 :
By na rubbish now na why I day carry HSO😁😁
2026-09-22 17:16:45
5
Č̣👻 :
especially by15 brooo 🤦♀️🤦♀️
2026-09-22 19:54:22
8
💎 :
I swear most annoying part be say that trap master them suppose nerf am but them no nerf am,na the most important ones them con nerf
2026-09-22 17:15:20
1
𝕬𝖓𝖉𝖗𝖊𝖜𝕮𝖗𝖚𝖟𝖊 :
Aswr na the By15 I notice pass
2026-09-22 21:55:21
3
Dray_4568 :
Una Dey sleep on that M4 the damage in the game ehnnn
2026-09-22 18:24:57
3
🅱️Rℹ️GHT🅾️🤍💫 :
When Virgo talk am una think sey na lie
2026-09-22 19:56:58
2
Jordan cyril :
Qxr got a buff wasnt announced
2026-09-23 07:48:39
1
🧑✈️Korex :
I tap person 4 times omo the guy later kee me with striker oo omo e pain me
2026-09-22 20:59:59
2
🥀Derick⚜️ :
I noticed the By15 like mad 😤🔪
2026-09-22 21:27:28
1
𓆩TΞRRY𓆪 :
By15 Dey yenk me 😭
2026-09-22 21:12:22
1
Young boy :
no wonder my smrs no dey knock person
2026-09-22 20:09:32
1
POINDEXTER🉑 :
m4 and KRM that guns get damage normal
2026-09-22 20:07:24
1
ÄĐËĠBËŅŖÖ🌴🧃 :
Nha so E be
2026-09-23 13:15:02
0
PRINX-WILL :
before smrs dey blow car with one shot but now na 5 shot
2026-09-23 23:31:34
0
To see more videos from user @digitasmile, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#botubaothu
@dramipioker #michellepiokercy Escolha ser a virada da sua família! Pegue o livro na bio da @dramipioker
#جديد طلال القاضي#اكسبلور
#jesussaves #jesusteama #jeuslovesyou #jesuschrist #jesustiktok
#missuhhmylongdistancFamily❤️ #sudurpaschimmeli_cheli😘 ##
#creatorsearchinsights #xybca
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy