Since 2009 na hate Barca wen Chelsea vs Barca play for champions league I cry that day since then no body hate them reach me. He nor go better for the referee 🥹
2026-09-22 18:57:32
29
StanleeSteve :
Kombo say, they is yamal fc and fc Barcelona. Na still kombo the call yamal the starboy yamal
2026-09-22 17:48:26
56
🤙HÎGHLÎFË 🤙 :
One and only Kombo ❤️💯
2026-09-22 19:28:40
21
Uwemedimo Ekpenyong :
coach BI so you sabi tear step like this
2026-09-22 18:36:46
1
Sydney Stark :
Barca fans no divide anything we are all Culers 😂
2026-09-22 17:56:31
19
@thesource237 :
YAMAL deserves 💯% the BALLON D'OR 🥇🔥
2026-09-23 03:42:26
8
POPSY🦅👑🤍 :
Coachie abeg buy me boot😭🙏
2026-09-22 18:34:59
1
bigbugar💵💸 :
Yamal all the way
2026-09-22 18:10:38
14
alimamykamara587 :
update update hope am not disturbing abie 😅😅😅😅
2026-09-22 23:23:36
1
I’m Rex :
Nothing really concern me oo as far dem win game for me 😂😂
2026-09-22 20:20:01
1
MAN’PARIS Sports TV :
Abi now
2026-09-22 17:39:51
0
alimamykamara587 :
hope am not disturbing
2026-09-22 23:23:07
7
Unstoppable _Kaycee :
last last na Kane go win am😁
2026-09-22 18:03:30
11
Abdulrazak Tanko733 :
abeg coach no let kombo laugh at you oooo
2026-09-22 17:52:30
18
DOOZY :
Omo first time coach one talk about Gbeselona na banter God abeg
2026-09-22 18:48:08
12
realG :
Barca na one big family oo❤️❤️❤️
2026-09-22 17:49:36
7
Ryann🌟 :
who told you we are divide
2026-09-23 07:42:28
4
To see more videos from user @bi_benard, please go to the Tikwm
homepage.