None of my Wife family side has the right to come to my House unannounced not to talk of Visit. I must be aware ahead
2026-09-23 15:39:44
1
ayoolafadeyi301 :
Me for my wife family say I too rude, because I no collect nonsense
2026-09-23 10:22:18
14
Abolore :
As a guy if u want anybody to be settling ur marriage fight it has to come from ur side not ur wife side else u are in bondage 💯
2026-09-22 21:09:14
38
Oloyede Adesola :
na man wey get money for dey reason like that bro ,make God bless all the responsible father 🙏
2026-09-23 13:48:15
4
CLEF :
I agree with you on this one boss but it happen mostly when man is not having available ( I mean lack of funds ) 💔
2026-09-23 15:28:40
4
Yusuf Akorede :
my wife younger sister dey reason me anyhow now I just block am
2026-09-23 13:17:35
7
A.K.A/D LAW :
Omoh I don fall in this situation and I regret it in hard way
2026-09-23 11:39:06
5
HALIMATUL SA'ADIYAH 🌹 :
Na only men dey the comment section 😂
My gender where una dey?
2026-09-23 07:50:22
5
247 :
i once told my father and mother inlaw if they want to see me they should come to my house and that was final
2026-09-23 08:28:44
8
PASTOR BRIGHT SEADOF :
I almost go oooo but, i later used my brain 🧠
2026-09-22 23:32:09
8
D-links :
Naso one of the family members Dey reason me to Dey help her do cleaning n plate washing base on say I call them to tell them wettin I Dey face n how she been Dey act
2026-09-23 13:14:02
0
🥷💔🤜🤛 :
If person no get money no mean say u no get brain oooo. I Dey reason Am welaaaa 🥰naso Dey wan use scope enter me moyaaa
2026-09-22 21:27:09
7
YOUR CELEBRITY TAILOR :
E get girl way we date any small fight this girl have tell her dad to an extent the father be shouting on me still telling me to come there house 😏😁 me I refuse oh, we never marry your papa done de raise voice on me like ah
2026-09-23 07:33:08
4
AMADITO :
OG, I dey always gbadun you gan ni
2026-09-23 12:16:44
2
Ibitayodanielsbusinessventrs. :
Na disrespect for them to invite Me, Na them go come my House 🏠❤️Wasere OG NLA✌…
2026-09-23 08:16:27
3
Olateju :
mio gbo kue ee bamii 💯👊
2026-09-23 17:29:44
1
Sadiq Adeyanju Adeye :
confirm brotherly
2026-09-23 14:27:45
1
ABDUL RAHMON J👻🖤✍🏻 :
Omo bro is like you are talking to me directly 😪🚶🚶Na me get this talk I swear 🤦🏾
2026-09-23 08:32:21
2
MOLOUS :
this man na OG
2026-09-23 07:44:58
2
Olowoeyo :
why shagamu as case study ?
2026-09-23 09:07:14
2
Mr Chinco barbecue :
i swear very big insult j face dis year
2026-09-22 22:25:41
3
BIG POCO 97 :
Me wey no get respect 🤣
2026-09-23 12:55:05
1
ayoolafadeyi301 :
Everybody nah king for his lane💯💯💯
2026-09-23 10:22:58
1
To see more videos from user @oblnation1, please go to the Tikwm
homepage.