Abeg make una dy involve me for this kind settings 😂😂😂😂
2026-09-24 10:36:49
24
mercy nancy :
imo people get ready to welcome me as una wife
2026-10-28 18:06:43
4
Chikodi Okonkwo :
I don tell my mother Inlaw say na only 2 days I go spend for mbano the remaining days na my papa village Ihiala because wetin I go they do 😂 for that village without masquerade
2026-10-18 14:54:16
6
Pretty Stephy :
Okija and Ihiala to the world,we go again this December 🥰
2026-10-10 19:59:48
5
STEPHANIE💜 :
Since then born me mmowu never catch me 😂 I be flash 😂😂😂😂
2026-10-28 09:46:08
2
Favy of ph💘💘😜💗 :
See my place akatta 🥰
2026-10-21 08:27:20
2
Jusdidi✨ :
e no fit catch me joor 😅🤣
2026-10-12 07:25:45
5
👑queen💞of 💞 smile ☺️ :
l will like to come there this Christmas 🎄
2026-09-23 18:31:12
1
💞Harmony❤️🩹💋 :
once short masquerade chase you ehh 😂
2026-10-15 11:10:36
3
Chioma ✂️ 🧵 :
I for go ooo but e go catch me 😂
2026-10-15 22:11:54
1
Chy Berry 🍒 :
lol 🤣 after my sister fall she never ever watch masquerade again 😂😂😂
2026-09-23 20:36:02
4
@TheSolarGirl🌙🌙🌙 :
Orlu or nothing I represent owerri Ebeiri
2026-09-26 11:04:53
3
URIEL :
this place resemble oraifite o
2026-10-17 15:56:21
0
chizzycollection 👗👠👙🩲 :
u go think say e no dey run fast until e chase u
2026-10-16 16:43:11
3
ZICO SIGNATURE :
Just make sure you are not the last person at the back cause ur mind and heart go skip
2026-10-15 09:23:18
2
glad love 💕💕💕💕 TikTok 25k :
hi 👋 good morning how are you doing today love you 💞😘💞💞💞💞
2026-10-15 10:46:30
1
sky bee :
na Anambra masquerade oooo
2026-10-15 13:07:15
4
💞B✨l💦l💫a💋 :
I go yus faint for there 😭😂
2026-10-26 22:11:08
2
GEN-LUXE Fresh wash 🧴🧴 :
Kai this run dey sweet ehhh 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-12 23:18:29
1
Onyi beauty studio Owerripoly :
I go just piss for my body 😂😂
2026-10-19 11:04:12
1
ceobella0 :
This looks like ori okporo road😳
2026-10-04 21:28:42
1
Chomzy Ivy 🤍 :
Ehhh I go runnnnnnn 😩😂
2026-10-23 20:16:39
1
To see more videos from user @odinala.igbo0, please go to the Tikwm
homepage.