So na online dem dey do me😳 as I no see chicken chop since
2026-09-27 17:02:01
0
Lady B :
ever since have posted on one matchmaking dat pple should not come my dm again dat I don get serious relationships na since dat time my boyfriend don run leave me ooo dis online na winch full there
2026-09-26 22:16:49
3
🦋MIDEY🎀⛱️ :
Title of the sound pls🙏🙏
2026-09-28 08:58:54
0
Tomi para❤️👅🫶 :
Omo you no lie naa since when I post pizza 🍕 then ano see money buy am again naa just shawama I dey buy osumo 😹😂😂
2026-09-27 09:23:55
0
Adunola wears🛍Adebayo Kudirat :
haaaaa another parfait here again ooo😂😂😂😂
2026-09-23 17:40:50
0
🦋Irreplaceable Eyin💧🧜♀️🌸 :
I Dey come make we dance together baba mi😅
2026-09-23 09:10:27
114
thesweettoke :
Help me check who Dey do me too 😂😂😂 I never chop turkey this year 🥺😭
2026-09-24 13:14:10
17
LieutenantArmyNurseOfficer🪖💉 :
ogbo ato is my greeting 🙏
2026-09-28 05:41:07
0
ARIES ♈️ ❤️ :
I never eat shawarma this year I think na online people dey dey do 😂cux last year wey I chop am I post it on tittok 😳😳😂
2026-09-26 12:45:44
0
🫶 Arabinrin Arolake 💕 :
be like say na person wey dey do you dey do me too o cos I never eat Titus fish this year
2026-09-25 10:26:41
11
Felicia :
the sound
2026-09-27 17:56:16
0
ABOSEDE🤍💪👀 :
We are in this together o😂😂 u are not alone🥺
2026-09-23 06:18:34
22
HADFA :
Na me dey do you guy 😂😂😂😳😳like
2026-09-25 12:51:47
0
Temidun😘❣️ :
I never have a taste of that thing since I was born 🥺😩
2026-09-26 09:10:15
0
HRM TRENDY :
No dey cut corners oga mi,na me but é get why
2026-09-22 21:47:33
6
Eni_ola🌸 :
Permission to dance with you??
2026-09-24 12:26:24
0
Klassic Shades in ABEOKUTA :
Real ooo😫I for no post parfait ooo😹
2026-09-23 12:48:06
1
👸 OLORi-ADUNBANRINMATOSI☝️Epe :
wiwo lenu awo wo o
2026-09-24 07:07:36
8
OSUNFOLAWE :
OGbo ato baba Mi🥰
2026-09-22 22:42:18
7
follahflakky01 :
🥰🥰
2026-09-23 13:30:06
1
Adeyanju Oba Omo :
ogbo ato ooo
2026-09-23 11:27:55
1
🐚🌊 ÀJÍKẸ́ OLÓÒKÙ 🌊🐚 :
I no know who Dey do me too ooo since I post new phone loading …I no see am change oooo 🥹
2026-09-26 12:54:11
0
gracegrace3037 :
let me confess ma me oooo😂😂😂😂
2026-09-25 17:40:35
1
[OMOLABAKE]01 :
na me dey do u😂😂😂😂
2026-09-23 13:56:24
1
Chef Wine :
You sabi Wetin you Dey do no worry
2026-09-26 15:51:47
0
To see more videos from user @kenxcelent, please go to the Tikwm
homepage.