@rainbow_ruby00: Na lie ooo😭😂@Libertyelec.ng #humor #relatablememes #fyp #viraltiktok #rainbowruby

Rainbow Ruby
Rainbow Ruby
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 22 September 2026 21:53:06 GMT
61069
17735
208
860

Music

Download

Comments

add.s38
🎀 🏵𝓁𝓊𝒸𝒽𝒾 🎀 ✩° :
She no even know say I dey for relationship 😭😂
2026-09-22 21:57:47
1182
officia_glory_
🙅G.L.O.R.Y🙅 :
relationship wey I bin dey even hide from my mama
2026-09-23 09:15:01
83
princess.faith336
Princess faith🦋💦 :
My mama nor even know say I Dey do woman oo 😂
2026-09-23 00:32:29
71
jhonny.josh2
Jhonny Josh :
na my ex kill the cow for my grandpa burial
2026-09-22 22:02:30
221
jaypapi_b
Bby jay🫶💕 :
u remember dah time wey u think say na my mamma u talk to no be she ooo na one woman wey dey sell okpa I give phone😂😂😂
2026-09-23 08:51:31
108
camilkossy
camilkossy :
Una really dey craze for this app oo😭😭😭😂😂😂😂😂
2026-09-23 11:56:17
14
big.becky888
@Big Becky❤️ :
Why u come Dey tell me now 😂
2026-09-23 18:20:34
2
favy601391
favy601391 :
She no know say I day relationships self
2026-09-23 09:26:03
37
estar_crown
Estar crown👑 :
Should I send this to him 😭😂
2026-09-23 10:02:05
20
bellaherself001
🫧✨C@SSY💎🌷 :
Her laugh Dey make me laugh 😂😂😂my mama nor know say I get bf oo😂😂
2026-09-23 07:53:40
37
prettyberry432
BERRY ❤️ :
My mama no sabi you oo😂😂😂
2026-09-22 21:56:44
420
sadclement
Clement 👻 :
Jesus my kidney 😢
2026-09-23 09:33:17
1
ellarose15
Ellarose🌸 :
infact my mama no know say I get babe
2026-09-22 21:57:41
31
prettyella826
T...💕😩🐍🥷 :
She nor sabi you oo😂
2026-09-23 09:38:35
9
nkemvy
NKEM✌️💜 :
first to cement
2026-09-22 21:55:44
23
maxima_imperialshow
Maxima imperial :
As you break up now oyah come make we make up
2026-09-22 22:09:34
20
zeevah70
Tħãț-ĞĩřL-Căłłěď-ZęęvãH :
😅😅😅We all miss her right
2026-09-22 22:06:09
36
slimboyrp
SLIM~BOYRP :
why me dis girl
2026-09-23 06:32:54
1
kolawolevip
Ayubb™️®️ :
Nah my ex forward am give me o 😂
2026-09-22 22:55:00
16
ms_m0200
𝓜𝓼.𝓜 🕷️💞🖤 :
she no know you oo😂😂
2026-09-23 18:29:50
2
bigcassy0
Casandra 🌸 :
nah wash 😂😂
2026-09-23 01:25:39
1
user1076098884995
prisca :
my mama wey fit swear say I be virgin 🤣🤣
2026-09-23 19:29:46
1
blehsin527
Blehsin🌸💕 :
Very risky to repost
2026-09-23 18:49:28
1
elizabethshaku8
Nwabi🥰🥹😁 :
na lie ooo
2026-09-22 21:55:16
2
sunf885
sunf885 :
My mama nor know u ohh 😭😂
2026-09-23 18:44:07
2
To see more videos from user @rainbow_ruby00, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About