Nothing go happen na to just use brake oil clean the dent 😂😂😂
2026-09-23 10:55:41
188
Yemith :
Village people don catch the korope guys
2026-09-23 16:50:12
0
Slimbabaovlagos :
na the owner of Lamborghini go dey cry o because naked man no dey shook hand for pocket,, na to hand over the korope key give am, abi you go kill me because I jam Lamborghini.
2026-09-23 13:00:39
38
Guarded 🔒 :
Some kind times ehh these people dey open eyes do ham
2026-09-23 08:36:24
44
Okikiola :
As I Dey find what to eat make I no see wetin go chop me Olohun 🤲😪
2026-09-23 17:08:59
3
🪖CEO🧑🏽💼🆔 :
Na to run oo ajeh no talk go far
2026-09-23 16:27:38
1
postpald :
The lambo driver go dey beg the korope driver make he no beg him 😂
2026-09-23 17:48:12
25
Slim➰shady :
Tomorrow the driver to get pesin say Omo I jam Lamborghini, dem no go believe 😅
2026-09-23 15:23:42
3
Royalty🇳🇬🇬🇧👑 :
Those people ehh
2026-09-23 12:35:12
0
Cityboy :
Check the price ✌
2026-09-23 16:59:50
22
CHIEF UGONABOR :
Just hand over your korope to dr bills 😂
2026-09-23 16:00:14
3
auto_interiors_upgrade :
Hope say no be burna boy own
2026-09-23 10:26:14
0
2FROSH😉ZADDY😋 :
Make dem sell the korope use the money repair the lambo
2026-09-23 14:46:08
5
L.A.T.I :
just leave the korope Japa
2026-09-23 09:34:34
8
Tayo Flerry Of CCC😜🌈 :
Insurance Company go first laugh😂😂
2026-09-23 14:18:15
8
Tobiloba :
Dr bills will free him
2026-09-23 11:13:07
11
. :
Omo nah to tear race 😹
2026-09-23 15:49:00
2
T papa mafabolose :
any way insurance go bear am with korope owner
2026-09-23 10:35:59
6
OMO ALOWOLOKE 🐍🌎🌒 :
[Tears of joy]
2026-09-23 14:08:04
1
Ayo :
As long as the tail light no break nah less nah to just sell the korope go repair that boot and straight out the bumper
2026-09-23 15:53:25
2
ifeanyichukwu :
Dr bills everywhere good
2026-09-23 13:16:21
0
odusinanifemi :
I just hear gbum
2026-09-23 12:53:44
0
King's :
all case na settlement
2026-09-23 14:40:01
2
OLUWATOBI 🫶 :
Sell the korope use am fix the lambo
2026-09-23 15:15:46
0
💕Abash❤️🇳🇬☪️ :
Ọmọ, he be like AI for my dream😓😓😓
2026-09-23 12:44:55
0
To see more videos from user @cossisunshinetv, please go to the Tikwm
homepage.