@jaromenostain.bp:

jarome
jarome
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 08:22:32 GMT
51253
4211
114
442

Music

Download

Comments

karinatei12
Karinatei :
You go bring the 20k Abi make I pursue you comote for my house??😂😂😏
2026-09-27 12:27:17
346
ransonfx
Ransonfx :
I no go find anything, rent they drop next two weeks 1.5 sharp😹
2026-09-26 22:03:53
140
kings__dc
KINGS DC :
You Dey send the 20k abi you wan comot for my house 😂😂😂
2026-09-27 20:32:08
61
franklindamian4
Franklin :
Na so dem say Mk I pay em pikin skul fees
2026-09-27 18:16:44
14
mrblacky147
MrBlacky 💼 :
Make am 50k abeg or i high the rent 😂😂😒
2026-09-27 14:15:57
41
washington_330
BIG_WASHINGTON_DC 🇱🇷 :
My landlord dey do okada work 5am - 10pm
2026-10-01 06:17:25
1
delion518
OSAMUYI AIVIHENYOR :
you go comot ma from rent yes or no
2026-09-27 11:55:21
9
1uche.2
UcHeChUkWu🫧🗿 :
You go bring the 20k abi you wan relocate ? 😂
2026-09-27 21:07:48
17
big___9
AYOMIDE🥹❤️‍🩹 :
Omo next year far oo chai 😒😒😂
2026-09-28 14:16:24
0
heis_batnigga
Web Dev Bat :
wettin be 20k?
2026-10-01 00:54:57
0
mrcarson9_20
BŁESSED BØI💀🦂 :
the landlord self dey help you guy 😂😂
2026-09-28 13:52:17
4
legend_autos
LEGEND AUTOs :
Na broke I broke now must you bring my matter here
2026-09-27 22:22:09
2
fadesbykenny
Fades By Kenny 💈 :
You Dey shout guy
2026-09-27 19:53:25
0
mhiz__silver
𝕭𝖑𝖆𝖈𝖐_𝖘𝖎𝖑𝖛𝖊𝖗💅Asaba :
Na to Dey increase rent them Dey do now
2026-09-27 19:31:55
6
_prince_yrn_
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
And when your rent expire I nor go hear my salary never come o😂
2026-09-29 01:00:59
1
2billion_1
2billion_1 :
Than u go leave my house
2026-09-27 22:42:52
3
ojgifted
OJ Gifted :
Wish I have such landlord e for make rent easy 😅😂
2026-09-27 20:47:54
1
lanez630
Ricch Lanez :
2026-09-27 20:29:02
1
dboneless801
D BONELESS :
Abeg give me work [Tears of joy]
2026-09-24 18:53:49
1
oluwatomisin_444
OLUWATOMISIN 💝 :
😹😹😹😹😹😹
2026-09-28 22:35:02
0
senatormike001
senator Mike :
I de find work ooo😂😂😂
2026-10-08 11:32:20
0
allenreynold_only
ALLEN REYNOLD :
Omo nothing sweet reach passive income.
2026-10-11 07:29:02
0
richforever_305
RichForever_305 :
E tough😂
2026-09-28 19:13:10
0
ezra4luv
ezra4luv :
Tenant wen come broke nko
2026-09-30 11:39:46
0
thesancho401
Sancho🇱🇹🇳🇬 :
No vex boss
2026-09-24 19:58:09
0
To see more videos from user @jaromenostain.bp, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About