Best student in school, king of SL in d market 📈 😂
2026-09-23 14:47:13
1
Little_princess ☾⭒.˚ :
If you wan placed trade no put stop lost .
2026-10-08 10:38:08
1
chommyella :
we send me I learn in a hard way
Forex my ass am done 💔
2026-09-25 16:19:13
1
Submarine FX :
no advice am ooo leave am ooo allow market do am strong thing😂 Market wey no get mercy. na so one tell me say en Sabi economics so forex no go hard am 😒 na once I burst laugh 😂😂😂
2026-09-24 18:45:13
1
James king 👑📈🥷 :
I’m bleeding 🩸
2026-09-23 21:17:27
2
🐺 :
I don learn in a hard way, forex my ass😂😂
2026-09-23 18:37:55
0
UNKWON CFD TRADER📊 :
Start with XAGUS, XAUUSD,NASDAQ and NAS100😂😂
2026-10-09 12:58:13
0
Just_Kelvin :
to calculate pips alone go be like person wey dey chase 4 years degree
2026-09-23 17:08:08
1
TRADE WITH CJ📊 :
me I go just do like mumu😂 tell am say you're right my brother, so that he go learn the hard way😂 no time for explanation👌
2026-09-23 18:21:46
1
BobyjayFX :
allow market to do it's job please!
2026-09-23 15:50:46
0
🏌🏼♂️. :
Experience is the best teacher 😂 u go cryy
2026-09-23 17:20:49
1
Ayomipo :
Watin forex go teach you, 10 professors no fit teach you😂😂
2026-09-23 16:28:40
0
AyoNla📈📉 :
so easy when you hear CHOCH you go think say nah church maybe nah by mistake or when you hear so terminology 🤦🫣
2026-10-01 19:52:36
0
Vini codm :
advice am well oo 😂
2026-10-03 11:09:18
0
Jeff forex & Habbyfx Updates📈 :
The market patiently waiting 😂😂
2026-09-23 08:38:15
0
Nasmoh_collection :
No oo no advice ammm ooooo 😹
2026-09-23 11:51:17
0
🛑📉 CRT_DZYKID_XAU 📈 🫰 :
ajeh
2026-10-01 17:42:46
0
cast off📈 :
make no body stop am before he stop loss ooo
2026-09-23 22:54:58
0
Real_okpagloria :
Abeg cook for two 😂😂
2026-09-23 17:47:40
1
CLARK🤍💫⚠️ :
No be by sabi book ooh 😂😂😂💔
2026-10-09 22:28:26
0
wizdom fx🎃 :
no be lie
2026-09-23 19:22:57
1
𝔽 ℝ 𝔸 ℕ 𝕂 ⭐️ ✞ :
I swear 😁
2026-09-28 13:25:49
0
MABBYFX📊🥷 :
no need to advice am sef 😂 just introduce and to silver and gold
2026-09-25 15:17:35
0
📉 :
😂lol e go be the liquidity
2026-09-23 16:17:14
0
To see more videos from user @fx_ways, please go to the Tikwm
homepage.