I gats wait till after October 1st before I accept this boy😭
2026-09-23 19:36:41
12
Jowi 🩺🧸 :
Boyfriends day is a day for them to celebrate each other na no be watin dem say be girlfriends day be
2026-09-23 16:19:20
12
Naomi Asogwa :
He said “I for say happy girlfriends day but na wife you be” can’t wait to say sameeee 🥹❤️. He Also go field trip that day, stay for 2 days no reach out to me. Who’s up for a field trip with me??? 🥹😂.
2026-09-23 19:33:19
6
Rara ✨💕 :
The boy don break up with me
2026-09-23 12:11:09
115
🎀 :
Na how you treat me, i go treat you,i no go comot,i no go add
2026-09-23 13:44:35
22
Onyii🫧🩷 :
Thank God oh 😂
2026-09-23 11:24:35
111
🤎 :
Oh yes I’m free😂😭
2026-09-23 12:17:14
30
Fehintola🍒✨ :
Na to tell my babe ‘you are my husband not my boyfriend’😂
2026-09-23 18:09:06
5
missmillieissingle :
Am tired of being single aef
2026-09-23 10:37:29
28
Marveeyyy🥹🌹 :
Dem dump me three days to am
Thank God 😂
2026-09-23 16:49:30
2
Mercy💕 :
Joy full my body 😭😂😂
2026-09-23 11:45:41
8
🦋 :
I go tell am say make e wait for husband day
2026-09-23 12:36:11
15
CanDicęᥫ᭡ :
Thank God say boy wey buy me flower no de follow me talk again 😔😭😂
2026-09-23 12:37:53
10
A🎀 :
baba no even wish me
he say he no sabi all this things
so na my turn because me too I no sabi all this things 😂
2026-09-23 13:07:10
14
deh bhie⚔️💣🗡️ :
I thought you are Oma’s diary
2026-09-23 12:55:31
29
slim_cake1 :
And that day na my birthday ooh. Just imagine
2026-09-23 20:36:22
1
MARIA🚩🚩 :
Yes ooo
2026-09-23 11:58:00
3
To see more videos from user @iam_freda, please go to the Tikwm
homepage.