@solarity_ng: Some client and pricing eh #fyp #solar #500kviews #solarinstallations #solarinverter

solarity_ng
solarity_ng
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 11:32:22 GMT
2574
158
21
4

Music

Download

Comments

sofresh_abba
Sofresh :
abeg tomorrow i go come buy am 1.750k 😂
2026-09-25 20:15:02
1
raintech.electron4
Raintech Electronics®️ :
15kwh 1.8m and he still Dey price am ,na wholesale price you give am na
2026-09-23 15:39:07
1
collinks_solar
Collinks Solar☀️ :
I no wan just talk wetin i dey face. Especially with some installers wey dey into the business. Them go dey price market like pepper
2026-09-23 16:41:53
1
faveritegirl00
N.K SOLAR ENTERPRISES 🔋✨ :
No mind them 😂😂
2026-09-23 15:41:29
1
ceowestygold
CEO Westy Gold :
Those clients just make person vex honestly
2026-09-23 15:09:11
1
engrdickson101
Engr Dickson :
For here 15kwh na 3M 😎😎😎 last price
2026-09-23 19:46:12
1
harkeenola
Voltage solar engineer Ekiti. :
Were una dey 15kw 1.8m
2026-09-23 13:26:23
1
onwuekweeric
Eric :
ABEGI ..show me road ...😂 1.8m 15kwh
2026-09-24 20:34:27
1
engrken668
Ken’s Glow Energy in Awka :
Them go still dey tell I say na premium one them want oo😂😂😂….Follow back bro
2026-09-24 07:14:13
1
ceowestygold
CEO Westy Gold :
😂😂😂
2026-09-23 13:58:13
1
fabby_jnr
Engr Fabby :
🤣🤣🤣
2026-09-24 08:56:45
1
To see more videos from user @solarity_ng, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About