@alabi__backup:

ALABI🪖🗿 Backup
ALABI🪖🗿 Backup
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 14:53:31 GMT
171163
41307
286
3236

Music

Download

Comments

midesavage51
KAWTHAR_tye ♎🌪️ :
You go hear I have been sleeping since morning 😂😂
2026-09-23 16:49:01
1737
user9570323499232
fave123 :
"Can I call you back? I want to close my fridge " 😂😂
2026-09-24 20:08:04
621
zarababy283
Ogechi 💦 :
Love the money Not the man
2026-09-25 08:35:07
76
fathymah___09
Fatimah🌸🤎 :
Omo you go hear I want to close the fridge I go call u back😂
2026-09-23 20:12:03
248
shandy_hairstyles
shandy_hairstyles :
Aswear na that stage I Dey now
2026-09-23 16:29:43
311
gbohunmi5
HaDaSsAh💌💮🍭 :
I can like you and still be very busy .
2026-09-24 16:48:56
107
mirachichi1
M❤️ :
Why you Dey shake my table?😭
2026-09-24 22:43:50
0
oyinkansola1230
Oluwabukola❤️ :
I swear 😭😭no be the same work u dey do when we meet?😭
2026-09-24 08:33:54
49
azeezah359
A💞 :
you go hear I'm going through alot😩😂
2026-09-24 16:26:20
20
deborali92d
𝐃𝐞𝐛𝐛𝐢𝐞° :
If I tell you say I busy and i no tell you wetin I Dey do 😂just know say I Dey lie I no wan follow you talk again 😂
2026-09-25 04:39:55
4
damilola00148
Dꨄ. :
When me sef like am na game he Dey use me play😭😂
2026-09-25 07:39:44
4
bakerinijanikin01
💫 Unique The Baking Queen💫 :
what if them busy from day 1 😫😫😫😫
2026-09-25 11:04:13
2
softgirlhoney
Soft girl honey 🍯🧿🤍 :
Na them sabi who cares
2026-09-25 00:33:18
1
teemahshairven
Teemahs hairven (abk vendor) :
Naso I told this guy I have been busy since Morning he replied you will be busy forever 😂 I first said Ameen before my head boot 😂😂the guy too get anger issue
2026-09-24 19:26:14
11
talktobrownie23
Brow_Nie🌸 :
Meself go Dey busy nau, make everybody move
2026-09-24 18:50:19
10
special.beauty.co
Nails by Mina|Awka :
He’ll be like ‘sorry can i take to you later? I need to breathe in oxygen 😂
2026-09-25 01:12:45
2
wura1964
W…🤍 :
You go hear I dey sleep since my body dey pain me 😔😹
2026-09-23 20:53:41
14
thatgurl_larah
L🍒 :
Meself inno like him again😂
2026-09-24 20:13:14
8
agbara..1
Sʜᴍᴜʀᗪᴀ•🌎 :
We don pass all this stage jare talk another new thing
2026-09-23 18:09:53
27
user7514965517549
livingaspraise💕 :
nah me be business woman
2026-09-23 18:06:41
5
november.6294
Tolaaaaa🥹❤️‍🩹 :
Likeeee you go Dey hear baby I wasn’t with my phone 😂😂😂
2026-09-23 20:49:04
13
lastborn0323
Fölüẅã❤️❤️ :
you go hear, I dey use the restroom or I dey busy on my phone 😅😅😅😅😹😹😹😹😹😹
2026-09-23 22:41:00
6
success6163
💕Success💞❣️ :
I swear I can ralete 😂
2026-09-23 16:07:23
5
momatinuke0
@ Atinuke ❤& mom 😍🥰😘 :
Ajeh seh 😂😂
2026-09-24 06:51:50
1
anupearl5
PREORDER IN ILARO/ABK/LAG😍🥰 :
Nbl😂dem com use I’m going through a lot ,or I want to be alone atm😂
2026-09-25 09:07:21
3
To see more videos from user @alabi__backup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About