@teckla_classic: #CapCut 🌚🍽️🫠

Last born🥳👑💖
Last born🥳👑💖
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 15:15:35 GMT
64948
9754
113
311

Music

Download

Comments

angeljohn.01
Lil thug 🫨 :
Leave that man nd come and cook for me 🤧
2026-09-23 19:32:05
1
floweramichael
️FLOWER💐🥀🌸 :
i understand the rest but Akara ?
2026-09-23 17:38:16
2
praisejustina1
praise.j :
man way feed you ,... you go feed
2026-09-23 19:04:28
1
sheisonyeka_
ONYEKA_ :
I really wan do this challenge, but salt dey too much for my food 🥺😭😭
2026-09-23 19:10:34
2
sommyygurl0
sommyygurl0 :
Na only for myself i fit cook for abeg 😅
2026-09-23 19:57:08
1
dfw.me59
Just-a-gal🧚‍♂️🦋🥀 :
Wait ooo u Dey fry akara too 😭
2026-09-23 16:56:00
285
aestheticsandbagvendor
Joyful collections 🛍️🤭🥀 :
No wonder my brother send on vacation so😌 You be wife
2026-09-23 17:38:24
1
fitbymercy0
Fit by mercy✂️🧵🪡 :
Me wan nor sabi cook nah be say my own don finish 😭
2026-09-23 17:21:34
46
kiddoy3
Fav our 🌸 :
Omo the girl can cook ooh 🥺
2026-09-23 16:37:58
107
miracle__ee
𝒴𝒟𝒦_𝑀𝒾𝓇𝒶𝒸𝓁𝑒 🦋👸 :
Me na my babe Dey cook for me o😂😂
2026-09-23 16:43:29
29
yarnvendorinowoakure
yarnvendorinowoakure :
No wonder u collect dat much gift 😩 make i quickly go learn how to cook 😩😂😂😂
2026-09-23 19:41:09
4
divine.lee07
Mahrukky ❤️🥺 :
wait you cook owo soup
2026-09-23 18:33:49
2
mummys.pet3802
Mami❤️ :
No answer them Na online everybody Dey do like Merlin 😏
2026-09-23 19:47:08
1
joymillkyperry
BIG millky💝 :
Even moi moi
2026-09-23 19:09:09
1
dayosmiles01
Dayo smile's 035 :
if I sabi cook like this ehn na to open eatery o☺️
2026-09-23 16:58:20
6
pamsy42
PAMELA ❤️❤️❤️ :
U sabi cook oo
2026-09-23 18:42:53
1
rich_trench_kid
20_N_Dangerous :
I Dey turn starch like mad😭😂
2026-09-23 17:30:00
1
preorder.with.jmc
PREORDER WITH JMC 🛍️ :
you fry akara?😭
2026-09-23 17:35:24
1
eloho184
S🍒 :
When I go sabi cook self😌
2026-09-23 17:20:03
3
veil881
🥀Veil🖤 :
Are you Victoria, Harriet sisters? Cause u look so much like Victoria ( Vicky luxury brand)
2026-09-23 17:15:52
2
fluffy_satisfaction3
Angel💋🥺 :
I be my man personal chef
2026-09-23 18:18:27
1
remi.girl6
Remi girl💞🥰 :
And the food nor Fyn ooo , oya bring come mah check if he go sweet
2026-09-23 15:22:08
1
kesh.beauty.glam
KESH BEAUTY GLAM 👄💄 :
please you and your babe should come to my graduation ♥️🥰🤭
2026-09-23 15:27:02
4
itsify4
✨ The Ify Edit :
I see say u wash beans fry akara 😭
2026-09-23 20:00:28
0
alex_music.0
ALEX EDER :
2026-09-23 20:04:28
0
To see more videos from user @teckla_classic, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About