@enduranceededjo: Once 4 reach I nor dy carry my ball play 😁#football #fyp

Eddie 🦅🌟
Eddie 🦅🌟
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 15:30:12 GMT
74864
4007
40
164

Music

Download

Comments

divinelight.aziba
Noñçhalãñt :
comot for gate na him hold ball oo
2026-09-23 20:12:12
85
merited99
one of a kind 💯📿✅ :
just imagine u dey come visit person by 4pm is not normal to do 😂
2026-09-24 00:35:15
0
godsenteko
Precious Eko :
She no know say old taker gats clear head by 4pm
2026-09-23 23:01:55
0
_______happiness1
🦋Hap_piness 🌺🍫 :
Very rough setting 😣😒why him go do like that sef
2026-09-23 19:53:24
2
walkwithjosh
WALKWITHJOSH :
Swear say you come greet am
2026-09-23 20:04:01
3
codghost_seven
Live By Seven :
u go comot road shu
2026-09-23 22:29:05
0
okpechief
Hon Michael Alfred :
All this ones way day like wear rubber boot dem like rough well well this guy go sabi play rough
2026-09-23 19:33:40
3
lilpraisey_
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
So na she make you carry ball come filled around 5pm?😒
2026-09-23 23:21:25
1
kingsley_226
Kingsley 🤴🏾 :
Why you no come around 2 pm😂
2026-09-23 19:54:04
20
lifestyle.rfc2
R.F.C🌸🦅 :
4pm ball na 🔥
2026-09-23 18:27:32
4
chy8272
Chinedu M :
Omo ball till eternity 😂
2026-09-23 23:05:56
1
only_marlhzx
OnLy MarLhzx :
All those Legberë settings 😂😂
2026-09-23 21:30:15
1
thebigscamm
CHIEF UGONABOR :
Abeg we dey wait for am na him get ball commot for gate na
2026-09-23 21:45:24
4
solomonfx7
GOD OVER EVERYTHING :
this man 😅
2026-09-23 18:40:21
1
fredifeji
Fredi&Feji :
Make he carry the ball reach field na you go know say problem dey
2026-09-23 20:51:36
1
stan.william30
𝕄𝕣 𝕎𝕚𝕝𝕝𝕚𝕒𝕞 :
Madam wait make I pass 😂😂😂
2026-09-23 19:31:21
1
maxiii53727
maxiii53727 :
2026-09-23 20:57:36
1
bbyboykross
🚀BabyboyKross😈🇧🇪 :
Our wife no day this one ooJust comot for road kick-off na 4:05
2026-09-23 20:21:23
0
akin4041
AKINT€X😇💯 :
Why u go come 4pm
2026-09-23 21:14:25
0
jboynicewz
FC❤️🦅🎵 :
No hold am oo. Na him ball day with 😡
2026-09-23 20:59:26
0
xtanomata
O M A T A :
Na me be this!
2026-09-23 21:38:53
0
alphajosh23
JOSH!🧿 :
why u no come around 9pm
2026-09-23 21:35:31
0
spwurd
spwurd :
why you let m buy ball, you no thif m
2026-09-23 21:26:21
0
sonwilldoit2
SON_LA_SON🌴👁️🧘🏿‍♂️ :
Abeg leave am we de wait for this guy since
2026-09-23 21:22:20
0
fay_lion
FAY__ :
With all dis voltage dem no come put u omo 😂
2026-09-23 20:22:17
0
To see more videos from user @enduranceededjo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About