i dun too pack shift this year and at the end I no fit see 2m save 😭😭😭🤯
2026-09-24 20:30:36
1
Caring queen :
True talk oh. I no fit laugh
2026-09-25 00:59:58
1
Lydiabeauty home :
mama you are very right 👍
2026-09-24 12:03:54
2
READY TO WEAR IN WARRI :
my sister you are right o person need rest o
2026-09-24 20:24:28
1
Ekiyeojor :
Jehovah, You are my peace.
2026-09-24 15:42:08
2
Wickedurhobogirl :
Plenty people go craze for old age be that oh 😂
2026-09-24 11:52:47
191
a_mara163 :
My dementia don Dey come small small 😂😂😂
2026-09-24 16:17:12
24
VEE 🧸 :
Stress make my mama old pass her age, omo make God bless me quick abeg 🥺
2026-09-24 15:55:38
103
Winowinners :
I see no reason why we Dey pressure ourselves, in all let give thanks
2026-09-24 11:30:57
8
Lilliansucre💖 :
this wickedness wey I wicked now,I go crase for old age ke😳😳
2026-09-24 20:40:44
63
Chioma.C_WomanOfFaith🇳🇬🇨🇦 :
Yes they don’t call result on this earth.
2026-09-24 15:39:27
73
KAY(SupplybyKay) :
True o,and I just dey fat.
I nor even understand
2026-09-24 13:23:52
45
Chef Engineer :
"Una go craze for old age" 😂😂
2026-09-23 16:38:53
35
Rosemary🇨🇦🇨🇦 :
I love how authentic she's at all time🥰🥰🥰🥰🥰
2026-09-23 18:14:27
27
QueenMercie🦋 :
Soft life won finish me , call me lazy I don’t care , there’s no award for hardworking women, anything that will give me a stress free life am in , but anything way go stress me , abeg you no go fit see me for that setting. My mum is just 50 now she Dey pay for all the stress way she stress her self for her youth all in the name of marriage and child birth, but you see meee , nah I Dey Dey bed rest and shop online, the one way I fit do , I do the one way no let me , we go again the next day , who no like am , make e help me do am
2026-09-25 05:18:43
12
NURSE Ovoke :
I done dey even crazy small na God dey help me o
2026-09-24 09:19:51
21
ToyStop by Tayme :
Na the fat wen I dey fat plus the stress dey pain me pass 😩
2026-09-24 20:51:16
17
NaNa💓 :
This is me, I don't sleep up to 5hrs sef, I'm always stressed plus workers adding to it. This food business is after my life
2026-09-24 10:56:35
23
Amaka Ezike :
na motherhood dey give me stress .
2026-09-24 04:26:05
20
Ovo :
I like the way you talk 😂
but in all you're correct 💯
2026-09-25 06:57:14
9
Grace is better :
Those with wickedness go cry for old age
2026-09-24 08:00:06
16
Dearest Omene :
u don give me joy dis morni
2026-09-24 10:10:41
7
Winnie's kitchen 🥰🥰 :
me watching at 1am make i do sleep this video put fear for my body🥹
2026-09-23 23:30:04
5
Prof wealth :
omor 😭😭😭😭😭😭😭
why are you talking to me directly💔
2026-09-24 16:19:17
6
Icesilvermart :
Have you women heard of ashwagandha. It will help with stress. research about it.
2026-09-24 21:56:12
7
To see more videos from user @ldmpearls, please go to the Tikwm
homepage.