Me keh I don go back to the cloth wey my mama use train me na to de iron am before putting it on
2026-09-23 18:02:22
278
𝓜𝓼.𝓵𝓲𝔂𝓪𝓱💗🤏 :
I am using Besense pad and I can say it is good i haven’t see any side effects yet oo
2026-09-23 23:57:19
2
Wuraofeverything🤍 :
I”II firstly wear pant then I lay my pad on another pant again making it two😂😂😹…..I pray it works😹😂
2026-09-23 20:11:52
61
♧kiitan♧ :
cotton wool user 4life
2026-09-23 17:31:49
102
Thaoma 🌸♉️ :
I go buy new Ankara and I no go commot for the 5 days
2026-09-23 19:48:37
20
✨Tessybby ✨🥺💞❤️ :
omo the matter heavy 💔🥹
2026-09-23 20:41:31
1
Velore’s Hub🛍️🌸 :
Have your tried herbal pads? It’s relaxing and smells so good 🥰 no rash
2026-09-23 17:36:34
12
💕🥀★彡[ᴛᴇᴇ ʙᴀʙʏ]彡★💝 :
Abi o cus I no understand 😹
2026-09-23 20:18:01
0
𝐕𝐢𝐜𝐤𝐲𝐡𝐚𝐭𝐞𝐛𝐨𝐲𝐬💔. :
I don tire o😭
2026-09-23 21:12:08
1
🦋A……..♋️🍓🍎🍊🥑🍒 :
Can I go back to Ankara cloth pls
2026-09-23 20:36:05
5
𝓜𝓼. 𝓣👱♀️💗 :
I go use my grandma wrapper 😭😂
2026-09-23 19:05:37
19
ROLA💋🫧 :
Cotton wool is the best fr😌
2026-09-23 21:58:58
8
🅱️🌸eerah 🐚 :
Since I start to Dey use pampers I Dey okay
2026-09-23 20:16:44
18
𝓐𝓭𝓮𝓭𝓪𝓶𝓸𝓵𝓪 ♋️✨ :
And if person no bleed nah another wahala abeg make Jesus come make everyone Dey go 🥹
2026-09-23 19:30:43
12
MORAYO🤤🍭 :
Am I the only one using cotton wool??😳
2026-09-23 22:03:04
5
Ayomide 🥰🌺 :
Na to go cut my mom Ankara 😂
2026-09-23 19:48:06
5
꧁IDERAOLUWA~COLLECTION🖤🎀꧂ :
Omoh especially rashes 😔am tired
2026-09-23 18:49:59
9
sandrella_xtra :
How much is Ankara
2026-09-23 16:49:53
16
Mom & Morayo 🎀 :
Na to start dey use Ankara pieces
2026-09-24 09:31:14
0
Mosunmola🌹✨🌬️ :
Or will rather sleep indoor oo🥺
2026-09-23 20:58:21
2
---------Nisha❤️🥰↔️ :
Me wey be say inno dey use anything nko my menstruation dey always catch me house so inno dey use pad or anything na to wear pant, tight nd black trousers precisely 😹😹
2026-09-24 05:18:56
2
……. :
2026-09-23 16:05:26
3
To see more videos from user @jenjere17, please go to the Tikwm
homepage.