@ar_gon18: Gen Z in the comment🤦😂 Last slide 🙂‍↔️🤧

￴ ￴ ￴ ￴  ￴ ￴ ￴ ￴ ￴
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴
Open In TikTok:
Region: GH
Wednesday 23 September 2026 16:04:09 GMT
208360
24416
1126
7310

Music

Download

Comments

akin_824
A_KUNMI✝️🤎 :
But why Peter go deny jesus, shey jesus na bad person ni
2026-09-28 20:27:16
5
_dyna123
~~🫦Dyna 💫❤️ :
God see oooo my hand no dey ooo😩🥲
2026-09-28 15:18:47
993
oluwamide33
Akanni 🤍 :
Na so I take inherit Adams sin but not Solomon wealth, no difference between God and Government
2026-09-28 18:05:08
310
depresseds0ul1
%❤️‍🩹🪫😭 :
I wash my hand comot the settings make nobody bring me back.
2026-09-28 18:58:09
157
chizelly0
Çhįżęłłÿ👾 :
Abeg make person explain this part for me
2026-09-28 20:27:59
150
lucky_.mawulorm
Mawulorm💚🇳🇬! :
Na Lazarus wey off me, them raise you from the dead, he still die🤦‍♀️💔😹
2026-09-23 21:11:34
391
im_pain1
Ƨƛ.dEnzy ❖ƬʜᴇØ͓̽p͓̽......... :
Angel Gabriel watching
2026-09-28 16:10:54
7
that_blaq_b0y
............🤑...........🤑 :
with the way una dey talk for Nigeria God fit just decide say everybody go go hell no need to judge 😣😣
2026-09-28 20:17:29
67
lordakpaglo
OVERLORD :
Human flesh was made from sand but I never hear what bones are made from
2026-09-24 12:15:41
76
dzulegba
𝐃𝐙𝐔𝐋𝐄𝐆𝐁𝐀👻 :
Feel free to comment your thoughts..God nor get smartphone to check TikTok
2026-09-24 00:10:52
294
94vitamin
vítã Míñ :
Jesus raise Lazarus from death e come still die again 🤔
2026-09-28 16:05:25
9
ladyguano1
GUANO🍭🍭 :
The last slide tho
2026-09-28 17:41:50
7
altruist459
ONLYGODCANDOIT ✝️❤️ :
I don follow wrong generation 😅🤲
2026-09-28 20:15:40
8
nyomobitettey
BAFFOE👑 :
God abeg i no follow dem talk some 😂
2026-09-24 16:14:07
54
ova_wise0
Ova :
Make Una type fast fast 😂
2026-09-24 15:42:23
71
chilllord31
chill lord :
i need answer for that lsst one 🤧
2026-09-27 18:03:11
5
scorpioking_010
Omogbolahan :
God abeg oo my hand oo
2026-09-28 18:18:51
5
scar.knox
scar.knox :
Omo this generation 😂😂🙆🏾‍♂️😂
2026-09-25 11:59:09
7
miss_shally
Ms Shally :
This generation 😂😂😂😂😂😂
2026-09-24 10:13:09
14
st.kel7
st.kel7 :
God I beg I didn’t see this post 🙏🙏
2026-09-27 20:39:23
40
sirtosh38
tosh :
na the same God talk say make we forgive one another why he never still forgive Satan
2026-09-28 19:04:25
190
hoyemee01
Lil Fresh 🥰🥰 :
On judgement day God self go explain to me why he no forgive Adam and Eve wey chop ordinary apple 🍎. He con expect us to Dey forgive who trespass against us😂😂😂😂
2026-09-28 12:03:26
110
dailyoflagos23
Đãîĺŷ pãpēř🌳🦁♌️💰💸 :
But wetin Judas wan buy wey make him sell Jesus🤔😂
2026-09-28 06:20:49
26
trinit0_1
✝️TRÏÑÏTØ✝️ :
E come be like sey the land wey Moses abandon na Nigeria 🇳🇬.
2026-09-28 21:10:43
43
kweku_jesus09
Kweku Jesus📸💯👌 :
God tear Jesus one nonchalant move Jesus sef shock come dey question God say father why have you forsaken me 🤔
2026-09-26 11:22:14
80
To see more videos from user @ar_gon18, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About